Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This story long😂😂😂
57,532 görüntüleme • 7 gün önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Inside that your belle, another belle dey inside

Is God not a miracle worker?😭😭😅

The belle just dey upgrade itself, na holy pregnancy. The matter long e go reach 2035 before the matter go finish

Who be that one wey dey ontop the two Police Officers? Na IG abi wetin? See as he big 😂😂

The way dem dey call God ehn.

"I notice say I still get the belle"😂😂😭

This is funny ooh, as how now how e take happened

Very long

She say ma God do am ,🤣🤣🤣...

Na okay spirit baby

Unbelievable 😁

Real life story, that woman think that her story makes sense and the men should believe her

Na mary she be

Wetin be this again 😭

Another belle dey my belle.

Long Af

They go gaslight you ehh 😂😂😂

@NovaAsks Fear women

Wetin be this 😭😂

Mogbe ooo 😂

Very any how story

Una no go believe but it’s possible

She don turn Mary

🤣🤣🤣

Wahala 😂

It's possible

Virgin Mary 2.0🥲

@adetoro2cute @IamJaiye come laugh small abeg😄

But it's possible sha

lol 😂 problem no d finish 😂
