Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This Sunday
Комментарии: 32

Nothing wey them never act for Nollywood

Igwe you deserve what? 😁😁😁😁

See acting 😂😂💔 everything was spot on. “Gun wetin” Mr Ibu is GOATED. Man deserves a statue.

How Arteta is going to watch that match from the stand

I dey Benin like this running things for my Chelsea, I know some people will say that no amount of juju go make Chelsea win Arsenal, till Sunday, they go understand.

The gods just Dey look una

❤️🩹

Arsenal stingy club, stingy men. If you never date one you no go know

Gbam!

Dem say dem be gunners🤔🤔Gu wetin?😳😳🤣🤣🤣🤣

Hilarious 😂 I really miss Mr Ibu

E go too pain Mr Banks if arsenal wins champions League and premier League 😭

lol @Mrbankstips You’re doing exactly what Bayern did before they got humbled o… Easy 😂😂

@grok please how can I post like this? Or who can explain to me??

If Arsenal want make dey visit juju man, dem go still lose

Bro nothing wey nollywood, aki and pawpaw plus ibu never act o

If una like, make una sacrifice Cow. On Sunday, Chelsea is going down.

They wan win with small vow like chicken keh wey I carry goat come 😂 dem go hear gun wetin 🤣

2Kings 3: 27 Never allow the sacrifice of your enemy to supersede yours. The game changes automatically.

Una Jazz don expire You need 2 more big Goats

Mr ibu 😂 Proper Chels 💙

Una still dey here" This video will hit like crack if Chelsea win Arsenal 😂😂

To-day

How on earth have I not seen this movie 😭😭😂

God power pass juju 😂😂 We’re beating Chelsea

Sir @Mrbankstips with all due respect I go too flog chelsea😅

lol I don carry Elephant go meet baba

LMAO Shebi Una hear as baba pursue chicken as e see goat Abi 🤭🤭🤭 Moral lesson: when them meet who do pass you them go change

😂🤣🤣

Banx, u don too run your Mouth for this TL, i for like make you and @mrbayoa1 place another bet just like last season, both of you representing your clubs. Draw no bet.. i wor check something 🤔

I done off 😂

Lol 😂 So Na Mr ibu tie Arsenal Who go untie dem now wey him don kpuff? 😭
