正在加载视频...
视频加载失败
This table enh 😂😹😂
9 条评论

The sad part is: When it's done excessively and the kids grow up, they find it difficult visiting home because most do not have a cordial relationship with their parents Old age for the parents now becomes lonely and brutal

Kiekie na weyrey. The crying part for me

😂😹

I know the sound of my papa horn from 5 miles away & if u see movement this one’s de learn 😂😂😂😂😂😂 the way I take fear my papa 😂😂😂😂

You need do one for we wey na midnight dem Dey flog us for any offence

“It’s him that push me” 😂😂😂

Rich kids were lucky honestly How poor man pikin wan know when him pap no get car to horn😂😂😂😭😭

me wer still de PlayStation house wen dem com back..who cares...na till 8pm before i com bk house 😂

I can’t relate, we’d always run to greet my father whenever we see him coming. He taught us how to operate the tv and vcr, there’d be no need to switch it off and run away unless we were expressly warned not to put it on
相关视频
Which kind lecture kon be this one again na! Wetin GehGeh go cause enh 😂😂
TENIOLA
777,247 次观看 • 11 个月前
