Loading video...
Video Failed to Load
This thing wey Okele talk dey possible? 😂
34 Comments

Make we sign Barack Obama 8 years contract no release clause 😂😂

Thank God Okele didn’t disappoint me because I don’t expect something makes sense from him from the beginning of the video

This country go make you think out of box🤣🤣🤣🤣

If we con de sign and we end up becoming like Manchester United nko?

Even if we sign better president our religions people go still fight ontop captain band

Ahswear na wetin we go do las las be that

I support this so we should start signing president, here's my list for possible people: Ibrahim Traore (Burkina Faso) Javier Milei (Argentina) Mohammed Shahabuddin (Bangladesh) I feel this are the people that can take us to the back to Nigeria

We go sack everybody dey sign each and every politician candidate from other countries 😂 ati prime ministers o ati Governors o ati Mr President o including Chairman sef we go replace everybody 😂😂😂 loan better players before we sign them

Make we sign Kim Jung un make everywhere first silent 😡😡

Na better idea 😂 but e no possible. Our legislation and Judiciary just dey there for figure heads. Instead make them dey warn president na them dey help president share money. 😂💔

This one wan sell country be that o 😂😂

Nigeria will make you reason unthinkable things ..... All these critical thinking is coming from a place of serious suffering. Na this kind of problems dey make poor man thought of finding bag of money in the bush

Lol... we all shout Presido cos he has the power and the Constitution but they are not acting up. Our governors are 70% of our problems not the FG! But Okele makes a lot of senses jor 😂😂 I support the motion. Make we join hand sign Don Jazzy again 😂😂

The suggestion sounds laughable but I must commend him for not burying his head in the sand as some others who think that once a leader is from their tribe ,he can't do no wrong.

Me seeing his face makes me laugh 😂

Tinubu seeing this video

This one just dey come out from uncompleted building where he go smoke Igbo.. This stupid take no be ordinary eyes

That Russian president, go too make sense😔

Waiting Okele drink ? Abi na poverty dey make am compare sport to country like Nigeria. Hungry no good for body e go make you think anyhow.

This thinking na result of proper frustration 😂🤣 unfortunately it’s not possible.

Okele, who go be the chairman of this country wey go give the president contract? If e no perform, who go sack am? Na from your answer you go no say this country no get solution 😁😁

Okele sense no small

Ko gba gbogbo nkan funwa, like ucl abi 😂😂😂

😂😂😂

😂😂 if na that way he go be he no bad 😂😂 go just de change president like Chelsea de change coach

Comedy don spoil this uncle brain 😂

Abeg… I support this idea too, e go too make sense, after all we can negotiate their salaries and expenses😂😂😂 as per Nigeria is now a company or sport club😂😂😂

I never even watch am finish,I don know say na mumu thing e go talk😂

@sybaddest26669 This man nah werey 😂

smart okele 😂😂😂

Have we ever lacked good people to rule? Do we support the good people when they come out? We would rather support the worst of us bcos of sentiments, religion, ethnicity, and selfish interests. Good governance isn't rocket science. It's just that we are not serious as a people

lol 😂 for where

"kò gbà gbogbo nkan tó bá fẹ́ gbà fún wá" na champions league or premier league competition ? 😂

My favorite Yoruba actor 😂
Related Videos
Asake no normal Person wey just blow Dey do this kind thing ? 😂❤️
Thommy🌴🪖
21,806 views • 7 months ago
