Loading video...
Video Failed to Load
This too enter Davido Fola ๐ฅ๐ฅ
32 Comments

@davido This guy just dey waste him time.... This streaming of a thing no be him way

@davido The song no fit reach top 20 ๐ญ

@davido E too enter joor Top 1 song in the country

@davido You tag davido you no tag fola youโre a fool

@davido There's always a fool doing the wrong thing

@davido Baami I want to join your streaming academy

@davido Waiting be this God

@davido

@davido One day, una go tell Oriade d truth!

@davido Lol...hustle na ur mate

@davido Can obo calm down and gv us a better song

@davido nobody likes him pass you ๐

@davido Keep trying bro,I know Davido Will come to ur livestream ๐คฃ๐คฃ

@davido See mumu

@davido Na Davido spoil this Fola song i swear ๐ค๐ค

@davido Slovido go soon come e Dey like all this things..

@davido Osakpolo settings

@davido ๐๐ฟ

@davido This prisoners mean something

@davido Change those guys for back, na otele dem be

@davido Una just de lie for this guy ๐๐ Which kind flop song be this ๐คฆโโ๏ธ

@davido This one enter

@davido โค๏ธโค๏ธ

@davido A FOLLOW BACK WILL BE APPRECIATED

@kellybonito_BU @davido โค๏ธ๐ ๐จ๐จ๐จ๐จ๐จ๐จ

@davido Fola f up, that "no dey worry O" Was supposed to come in at the end of the song

@davido Upon heavily promotion, Upon giveaway , Upon register Kick u still dey gba below 4B chai ! Even Asake wey no pay shi shi don over u .. Na wetin happen to Ochacho money lmao ๐คฃ ๐ wet his pickin now ๐คฃ

@davido U be like who go give up on streaming quick

@davido Stop ass licking davido

@davido another afro-rewarm fl0p from Afro-fl0p artists , no more way for all these t@lentless olodos... album don fl0p upon all the farming.. folash-tech & flopido are already in their No-Hit Era .. now playing don't rage-bait me by dammy krane ๐ฅ

@davido The end ๐

@davido Trinity Mugu


