正在加载视频...
视频加载失败
This unwritten bro code that many men always obey 😂😂
287,833 次观看 • 3 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

So on this day for school Me and my guys de room , we be like 6 guys , then this babe came in. Omo in less than 1 minute e remain just me and the babe for room 😂 the girl confuse .

Dey play 😂😂

Make una, do well ooooo..😂🤣🤣

Mouth dey talk one thing face dey talk another thing 😂

Man go dey they normal place😂😂😂😂but where is the normal place?.

Rasaki anywhere u re God bless you,he never disappoint just make sure u have 200 in ur pocket ,he always wants to buy something and needs change.

You never met some yeye guys, dem no go move!

"I say make you commot "😂

Going to the normal place (Backyard listening to rhymes to be sung😣) in order to give him feedback if he impress or not

I won't leave. Infact, that's when I will start an interesting topic... 😂 😂 😂
