Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This unwritten bro code that many men always obey 😂😂

287,880 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Gidi Bobo
Gidi Bobovor 3 Jahren

So on this day for school Me and my guys de room , we be like 6 guys , then this babe came in. Omo in less than 1 minute e remain just me and the babe for room 😂 the girl confuse .

Profilbild von ✨👑 DaddyMO👑✨🏁
✨👑 DaddyMO👑✨🏁vor 3 Jahren

Dey play 😂😂

Profilbild von Emeodi Mba
Emeodi Mbavor 3 Jahren

Make una, do well ooooo..😂🤣🤣

Profilbild von Big folarin ♠️
Big folarin ♠️vor 3 Jahren

Mouth dey talk one thing face dey talk another thing 😂

Profilbild von Onyeamama 2 of Igboland.
Onyeamama 2 of Igboland.vor 3 Jahren

Man go dey they normal place😂😂😂😂but where is the normal place?.

Profilbild von holamrewaji
holamrewajivor 3 Jahren

Rasaki anywhere u re God bless you,he never disappoint just make sure u have 200 in ur pocket ,he always wants to buy something and needs change.

Profilbild von ‘Respected Elder Brother’
‘Respected Elder Brother’vor 3 Jahren

You never met some yeye guys, dem no go move!

Profilbild von 𝗠𝗮𝙣𝙯𝙞𝙣𝙜 𝙂𝙖𝙙 𝙕𝙞𝙣𝙠𝙖𝙩 𝕏
𝗠𝗮𝙣𝙯𝙞𝙣𝙜 𝙂𝙖𝙙 𝙕𝙞𝙣𝙠𝙖𝙩 𝕏vor 3 Jahren

"I say make you commot "😂

Profilbild von Mathew Michael Rotimi
Mathew Michael Rotimivor 3 Jahren

Going to the normal place (Backyard listening to rhymes to be sung😣) in order to give him feedback if he impress or not

Profilbild von Jibola Emmanuel
Jibola Emmanuelvor 3 Jahren

I won't leave. Infact, that's when I will start an interesting topic... 😂 😂 😂