Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This unwritten bro code that many men always obey 😂😂

287,833 просмотров • 3 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 10

Фото профиля Gidi Bobo
Gidi Bobo3 лет назад

So on this day for school Me and my guys de room , we be like 6 guys , then this babe came in. Omo in less than 1 minute e remain just me and the babe for room 😂 the girl confuse .

Фото профиля ✨👑 DaddyMO👑✨🏁
✨👑 DaddyMO👑✨🏁3 лет назад

Dey play 😂😂

Фото профиля Emeodi Mba
Emeodi Mba3 лет назад

Make una, do well ooooo..😂🤣🤣

Фото профиля Big folarin ♠️
Big folarin ♠️3 лет назад

Mouth dey talk one thing face dey talk another thing 😂

Фото профиля Onyeamama 2 of Igboland.
Onyeamama 2 of Igboland.3 лет назад

Man go dey they normal place😂😂😂😂but where is the normal place?.

Фото профиля holamrewaji
holamrewaji3 лет назад

Rasaki anywhere u re God bless you,he never disappoint just make sure u have 200 in ur pocket ,he always wants to buy something and needs change.

Фото профиля ‘Respected Elder Brother’
‘Respected Elder Brother’3 лет назад

You never met some yeye guys, dem no go move!

Фото профиля 𝗠𝗮𝙣𝙯𝙞𝙣𝙜 𝙂𝙖𝙙 𝙕𝙞𝙣𝙠𝙖𝙩 𝕏
𝗠𝗮𝙣𝙯𝙞𝙣𝙜 𝙂𝙖𝙙 𝙕𝙞𝙣𝙠𝙖𝙩 𝕏3 лет назад

"I say make you commot "😂

Фото профиля Mathew Michael Rotimi
Mathew Michael Rotimi3 лет назад

Going to the normal place (Backyard listening to rhymes to be sung😣) in order to give him feedback if he impress or not

Фото профиля Jibola Emmanuel
Jibola Emmanuel3 лет назад

I won't leave. Infact, that's when I will start an interesting topic... 😂 😂 😂

Похожие видео