Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This version of Mara dance hard pass leg day workout. 😂🔥
130,911 просмотров • 14 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Killer steps!!

Wish odowgu mara is here to see what he created 🥹

Odogwu mara style is still the best 👌

Years to come, his entire body will thank him, especially his knees and heart. The exercise he is doing in form of dance will be of greater benefit.

Na everyday we Dey witness new Mara dance

That other guy sha won belong 😂😩

Wow, this is so beautiful and requires a whole lot of energy.

@stonedMF762 All of una go later mad for this Nigeria 🇳🇬 Like wtf is this nonsense

Na shifu leg work 😂

this shi is harder than the way you see it

Na ICE & CO inspiration be this no go there🤣🤣🤣

Shey nah only me I don watch dis video like 10 times Jackie chan sef no do reach dis one

Na only kolos fit get you there

Na me you wan unalive because of dance... stop thattttt

Catatonic movement! Na Cana trips give this inspiration.

Omo🔥

wtf are those knees mehn

@boy_director

Agbero dance

😭😭😭

This one no be only mara tanso nah mara toki

Just happy this guy is going viral

Guyy 😂😂

This guy's kneels are strong 😂

Poco Lee go tear ACL 😔😔

Poverty nah bastard

I swear

This One Go Far 😂

Dance na demon no worry bc wtf is this man

he for don gas out

If I learn this dance i no need carry bike again

Shoalin tempe ee da 😂😂😂

After you finish this body work, na to go iya waris shop make she mix agbo for you
