正在加载视频...
视频加载失败
This video de always make me laugh eh 😂😂😂
9 条评论

KELLY BANKK1 年前
If you see this tweet, follow me, I’ll follow back asap ❤️🦅

KELLY BANKK1 年前
In terms of what ? 😂😂💔

Emperor olatunde1 年前
The girl still ask am say in terms of what, streaming, numbers or Wetin he just Dey say nonsense dey go 😂😂😂

KELLY BANKK1 年前
Omo @davido too vseless 😂

DIMEJI OTF🔥1 年前
Ask those at the back 🤣🤣

KELLY BANKK1 年前
Person wey de craze 😂

KELLY BANKK1 年前
Like say na only dem de serve god…clowns 😂😂

Grace1 年前
Werey dey feel himself

KELLY BANKK1 年前
Dem sabi creat their own happiness eh 😂
