ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This video got me rolling on the floor ๐
112,431 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

Home advantage go carry pako. Na you suppose hit am first attack unaware and lock gate asapuuu.

Maja masa๐๐๐ Yoruba ya werey gan U dey change am for person,U still dey use respect. Aunty e ma lo WA ooo๐๐๐

๐๐๐

He who leave to fight another day ๐ ๐ abi how yoruba elders take talk am

๐๐

Aunty sharply close gate ๐ She go too beat yรถu

Why you no wait โฆ I think you just say you dey follow am talk English say you sef wan show omo ita โฆ you fk as you enter ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

"Wonfi owo to emi ooo, emi oo balanle ooo" ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

She don warn am ๐๐๐

She suppose drag one of them inside con quick lock that gate, then call police that you cought a thief.

Thank God say your house get gate, you for too collect๐๐

Once you hear poohhh! Donโt show rugged again oo ๐ ๐

Next time make use of home advantage,even uno see say as you open gate dem no born them well step inside

She think say na AI

Wa je moro ni sin ๐

Make u Dey thank nd worship person wey do that gate ๐

๐

yo for wait.......

โMe ment businessโ ๐

The morale wey some people get to come fight person for their own house dey always amaze me

You knw they came to fight you & instead of jst taking a video of them for report, ignoring them & locking up ur door you still went ahead to engage them. You dey use ur future dey play

Let's beautify your house, please call me or DM for your interior design and finishing jobs decorations renovations furniture and upholstery cabinets and wardrobes doors etc. Geh geh Deeone Bnxn and Asake #BBNaija #BBNaijaTop Bluethopia Benoit Badiashile. Follow me 4 more info

U hear "Wonfi owo to emi ooo, emi oo balanle oooโโ nd u still Dey wait dey fight dat person ๐

Omo werey lo yo Igor ๐๐

Moja mosaa ๐คฃ

Why you no wait lol ๐

Why is she running ๐คฃ

why the camera woman abi na man no fit go front row dey pick this thing wella

If she is my girlfriend all my side chick don die

Wahala ๐

Why u run

No be bottle sound be that ๐ฅบ

Nawa o ๐๐

U for wait nah๐๐
