Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This video has been trending for days now and I really really like it 🥹❤️

237,213 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля Oyindamola🙄
Oyindamola🙄2 лет назад

see that fine tune after that boy sang his first verse, is that guitar or piano?? It’s amazing 😍

Фото профиля Big psticks 🖤
Big psticks 🖤2 лет назад

That nigga wey dey collect mic from the guy thunder fire am Over sabi people walai I for don use drum stick stone am mtcheeew 🔥🔥🔥

Фото профиля Oyindamola🙄
Oyindamola🙄2 лет назад

To don abu se that guy wey dey collect mic tire for IG 😂

Фото профиля DotBoy😈🔥
DotBoy😈🔥2 лет назад

People con dey drag MC imperial wey collect mic from him. And he’s the one that actually brought the guy to the stage to perform He don explain tire for IG people no wan gree

Фото профиля Oyindamola🙄
Oyindamola🙄2 лет назад

They no gree o 😂😂

Фото профиля 👑Ridwanullah👑𓃵
👑Ridwanullah👑𓃵2 лет назад

UnQuestionable God will put fortune where no single human being can think of. Allahu Akbar 🤲🏾

Фото профиля Yommy ✞ DATA ANALYST
Yommy ✞ DATA ANALYST2 лет назад

Omo he march march this guy tire😂 but i feel the guy sha, man’s so talented 💯❤️

Фото профиля Oyindamola🙄
Oyindamola🙄2 лет назад

Abeg nau 😭😂😂

Фото профиля The Amazing Grace
The Amazing Grace2 лет назад

Enjoy this other part too

Фото профиля ÕYIN_DML ⚓
ÕYIN_DML ⚓2 лет назад

Who be that one wey Dey spray money?

Фото профиля Oyindamola🙄
Oyindamola🙄2 лет назад

Werey 😂😂

Похожие видео