Loading video...
Video Failed to Load
This video irritated me😭
36,725 views • 12 days ago •via X (Twitter)
36 Comments

Weren’t they dating?

Maybe she no believe say she go marry😭

Did she later open it? What was there abeg 😭

Wetin be this rubbish😭

i no even bother watch am. i only like am coz you fine

Gosh 😭😭😭maybe she’s just a very emotional person

Does good things not happen to her at all???

Mtcheww Why you bring this thing come here? 😖

Why is she forcing the cry

Her village People finally comot hand for her matter🌝

I strolled past it on IG

She don pray and fast tire she no belive am 🥺

she’s happy she is getting married to the man of her dreams and that irritates you?

Cos tell me why she behaved like that 😑

Kini Kara mo😂😂😂

Ewo ni oshi

Country deh spoil una dey marry

Nikini 😏

How many minute she wan use open plate mtcheeew

@Egokuwait Like why are you wailing??

Why you bring am come my eyes again 😭😭😭😭 I couldn’t even finish watching it

She can’t contain her joy 😂😂😂😂

Tchewww 😭

Same here😭i had to comment 😂

Glad I'm not weird

Ewo lekun egbere😭

The way I burst laugh ehn 😭😭🤣🤣🤣

Come you go open the plate?🙄🙄

I swear. I think say na only me

Time of irritation: 21:32

I swear 😏

Mtcheeewww 😂

😂

@Olamide_Kiki you should see this

She was just shouting unnecessarily

dodoyo 😂

