Loading video...
Video Failed to Load
This video is highly sponsored by pain, angry os๐๐
155,682 views โข 3 days ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

This actually an angry os

This woman get bear palor ๐๐he nor get waiting u won tell me ๐๐

Na that same boutique dem go still hire ex olosho as sales girl๐

The thing really paiรฑ her ๐๐

Omo na once Madam Joyce beer parlour CEO drop ring light do her own video oh

It can only be straight bullet

Mumu think say yahoo boy Dey retire, U think say anything sweet pass dollar mugu

๐คฃ๐๐คฃ๐คฃ๐you go no say this lady na retired olos* cus the thing pain her die ๐คฃ๐๐คฃ๐๐คฃ๐

Omo this one pain her o ๐ญ๐

Retired Olosho don vex ๐๐

Mama, you miss am. Record Label na number one

lol 1000 retired yahoo boys will feed 5000 retired os comfortably. You won compare who don collect better $$$ lock for piggy with pesin wey dey use her Toto earn a living? ๐ both ainโt honest living but cmon!!! Stop comparing Gangsters to hoes๐๐น๐น๐น

Why are you hustle shaming girls, if your government didn't disappoint everyone, dont you know that our girls would have been able to do any work better than we men if you dont know,

The thing really pain her ๐this one na OS before ๐

The lady lost the battle from mentioning boutique

Nah anger she use talk her own ๐ญ ๐คฃ e too pain her ehn

Women ๐ She doesnโt know this means she is admitting to be a retired OS ?? While her response to the guy doesnโt mean the guy is a retired yahoo boy ๐ญ. God abeg ๐

The difference is dem no see yahoo boy nakedness or pubic But os have been seen in all their making and be used like ragdoll And yahoo naa unisex OS is specific Yahoo has clients in all genders๐๐น๐น

This lady no get sense,she thought to open a Lounge or Night Club na child's play? She almost shed tears reading out those her pointless points.

Chineke ๐๐

She think say people go argue with her?๐๐ see how she dey vex dey talk am

Na cigar and plastic Chelsea retired Olosho day sell

Nob lie ๐

Aswear dat really pain her

Dis woman na oloshi, ๐ e don pain am

I love how you are all leaking your secrets. Yahoo boys and oloshos are both business partners, I wonder what lead to their clashes.

Who offended this lady na ???๐๐ Na ex -aolosho them talk about oh ,not you ๐๐๐

See d pain in her face๐คฃ๐คฃ๐คฃ

She probably thinks she ate with this shit

๐๐

Why's she using so much anger?

Nawa ๐

You can't compare Uber drivers to ladies owning a salon

Uber drivers and barbers watching this ๐๐

Band for band

