Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
This video made me believe 2baba was already compromised.
388,286 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
37 Yorum

This is not 2face na, no scatter my head abeg, I come dey doubt wetin I dey see😂

😂😂

She touch he head like small puppy 😂😂😂

She touch am Wetin no good 😂

😂 that’s not them nah

😂

Na 1baba be this no be 2baba

U don carry us handicap 😅😅

Asian😂

The way we don’t even really know what the wife looks like I almost believed this video😩😩😩 thank God I looked well, that’s not our 2face abeg

Wait fess

Na juju be tht

If dem neva kpai 1 of u ontop dis tough play, una rest no go learn

Don’t be surprised maybe Annie hired Natasha to deal with 2face , anything is possible

From far na 2baba, then if you near am na May D

Temu 2 Baba

Compromised 😂😂😭

lol perfect song lol If this gender catch u Omo if u no get God u r doomed,

Bro this one na 1baba oh no be 2Baba

Ok...she get fine man wey get level she turned him to toy man... 2baba u no try...as for madam u wey God bless with handsome man u dey belittle him. Keep it up

🤣🤣🤣🤣

Is that even 2baba 🙄

😂😂😂😂

2face from Temu

Are you people mad? 😂😂😂

Tuface don go carry shark😅

Lol 🤣 Dem say na LOVE......

Ghana 3face

E DON FINISH!!!

Which version of 2baba be this

But this is 1 baba & not 2 baba

As long as this one na 2baba from temu E no stop me to understand the message oo my brother 😅🤣😂

This one na 1mama and atasa

This one nah 3baba😂

This na Aba 2F

The background music is 10/10 Nothing Dey happen. Together forever. I am wishing them the best.

It’s nothing, I did it 😆
