Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This video makes me so happy. Men are really simple creatures.🤣😅😅🤣
443,731 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

Only for this to be the next scene 🤣🤣

Men life too sweet. We just wan get money,suck breast and chop life

As long as there are food 😂joy Dey

Boys will be boys

One plate of chow men d tear evil steps 😂😂

Make una come get cold water … and light dey ti play pes after

Same vibes AFCON is here again 🤭

This is fun but once that tray touches the table I'm bringing plate to collect my own equal share before everyone starts eating...I'm a very slow eater abeg 🤲🏽 I no fit keep up with hungry lions 😭

Just give us food and food, every go gem😂😂

Food is ready 😆

IN THE PRESENCE OF FOOD THERE'S FULLNESS OF JOY ABI HOW DEM TAKE DEY TALK😁

He fit be the only meal they were able to source not even thinking about tomorrow but as far as they can sort their immediate needs the rest na less 😂

Bos on fire

Make the tray touch the table first

I can so relate. Men have are too simple. This was me and my brothers last December when they brought a big tray of rice for us as per say we're all big and grabbed 😂. Naso we just dey do Zlatan moves scatter dust everywhere 😂😂

They just want to make money and eat wellll 😅 👏🏻

Anything wey make d other gender enter now d joy go just cut short 😂

My concern is put the flare on a stable surface face first 😂😂. Make food no pour ground.

This is how we use to celebrate @Igwekelzo beans and Modex’s spaghetti and jollof back in Unn.

Aside just being simple creatures, men are supper amazing and funny at the same time. Look how someone is happy over a plate of food. Surreal!

This one dey pour dandruff for food 😂😂😂

If you know Wetin men go through before that food set. The money na one problem to cook am na another one…😂

Why was I waiting for the food to pour? 👀😭😂😂😂

You knw wetin their eye before de see food chop you con say make dem no dance 😂😂😂😂

Make the food no pour shaa

I remember these days Broke asl but happy as fck

Make dah food no throwaway oo 😂

Have you seen this?

I don’t like seeing men happy

When that food fall for ground everywhere go blur.

As far man done Kpo, food dey ground, we no get wahala at all.

@EkeneNew @Danger71111 @Kalakutaway @hid_denJ @Alex_fabulous2 @Westtyy7 @AGUBANZE995 me and all these my guys no get wahala 💯happy boys 💯🫂

If u dey with your guys Una go just dey mumu 🤣🤣🤣

I can relate to this alot. When l dey finals with my guys writing project, hunger want finish us. Like this we gather small money via spaghetti way. One of us entered kitchen boom everything set. We joy and laughter we feed like this

😂😂😂😂 the excitement that comes with seeing food erh I get happy too when I see food
