ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
This video makes me so happy. Men are really simple creatures.๐คฃ๐ ๐ ๐คฃ
443,731 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

Only for this to be the next scene ๐คฃ๐คฃ

Men life too sweet. We just wan get money,suck breast and chop life

As long as there are food ๐joy Dey

Boys will be boys

One plate of chow men d tear evil steps ๐๐

Make una come get cold water โฆ and light dey ti play pes after

Same vibes AFCON is here again ๐คญ

This is fun but once that tray touches the table I'm bringing plate to collect my own equal share before everyone starts eating...I'm a very slow eater abeg ๐คฒ๐ฝ I no fit keep up with hungry lions ๐ญ

Just give us food and food, every go gem๐๐

Food is ready ๐

IN THE PRESENCE OF FOOD THERE'S FULLNESS OF JOY ABI HOW DEM TAKE DEY TALK๐

He fit be the only meal they were able to source not even thinking about tomorrow but as far as they can sort their immediate needs the rest na less ๐

Bos on fire

Make the tray touch the table first

I can so relate. Men have are too simple. This was me and my brothers last December when they brought a big tray of rice for us as per say we're all big and grabbed ๐. Naso we just dey do Zlatan moves scatter dust everywhere ๐๐

They just want to make money and eat wellll ๐ ๐๐ป

Anything wey make d other gender enter now d joy go just cut short ๐

My concern is put the flare on a stable surface face first ๐๐. Make food no pour ground.

This is how we use to celebrate @Igwekelzo beans and Modexโs spaghetti and jollof back in Unn.

Aside just being simple creatures, men are supper amazing and funny at the same time. Look how someone is happy over a plate of food. Surreal!

This one dey pour dandruff for food ๐๐๐

If you know Wetin men go through before that food set. The money na one problem to cook am na another oneโฆ๐

Why was I waiting for the food to pour? ๐๐ญ๐๐๐

You knw wetin their eye before de see food chop you con say make dem no dance ๐๐๐๐

Make the food no pour shaa

I remember these days Broke asl but happy as fck

Make dah food no throwaway oo ๐

Have you seen this?

I donโt like seeing men happy ๐ซฉ

When that food fall for ground everywhere go blur.

As far man done Kpo, food dey ground, we no get wahala at all.

@EkeneNew @Danger71111 @Kalakutaway @hid_denJ @Alex_fabulous2 @Westtyy7 @AGUBANZE995 me and all these my guys no get wahala ๐ฏhappy boys ๐ฏ๐ซ

If u dey with your guys Una go just dey mumu ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

I can relate to this alot. When l dey finals with my guys writing project, hunger want finish us. Like this we gather small money via spaghetti way. One of us entered kitchen boom everything set. We joy and laughter we feed like this

๐๐๐๐ the excitement that comes with seeing food erh I get happy too when I see food
