Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This video might be too sensitive for you | viewer discretion is advised 🚨 🤷🏽♂️😂
276,707 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

God bless you, Remote, for speaking on our behalf. They must not fight o, my ‘aww’ must not be in vain. 🤣🏃🏽♀️🏃🏽♀️🏃🏽♀️

It's too late to be well🤣🤣 Tolu don dae sick come lati aiye GCI ni. But iwo boy yi tun sick yato o🤣 over creativity wan finish you, love it man ❣️

Na your babe be this . You carry eye go market o

“Segun Ma ti n pa l’ori” 😂

@alowonle219 Come you no spray Segun nii 😂😂

😂😂😂 Na everbody collect for this video especially the MC

Afi ounje shaaa 😂

Remote, enu e o da😩🙆🏽♀️. See how he shared insults/bants to everyone like souvenirs. But wait o, food sef dey drop for celebrity mouth? 😂😂😂😂

They use food swear for this one😅

Food Dior.

“Ete bii furo obo” 😂

You be werey 🤣🤣🤣. This video sweet pass the wedding. No apologies to the celebrants. Key words: Furo obo Idi agbon

Wetin Segun do you, young from front old from behind 🤣

Your life don Rosenior😭😭😂😂

Shaa dey always check your back. Some of them suppose beat you after seeing this video.

Remote no go kill me with laugh. Dimple be like apostrophe

🤣🤣🤣 Remote is not alright, I swear

Make dem no dey invite you go any party again abeg 😂😂

Wallahi you dey craze 😂

Segun get front and back different age 😁😁

Olounje ofo

🤣🤣🤣🤣🤣 Ahhh, this guy no go fit talk near him friends o 🤣🤣🤣🤣🤣🤣. Omo, he must always support a performing club, else dem go kee the werey 🤣

Which kain voiceover be this 🤣🤣🤣

Dem go beat u las las

It is truly sensitive

You wanted to find solution to his baldness but then you realized you are not that close 😂😂😂

He say Ayo Maff ti fayo fo.😂😂😂

Everyone collet from your hand 😂😂🔥

You’re very bad boy 😂

@Official_Yemzy2 Baba wayray ni remote yi😂😂😂😂😂😂😂😂

Segun old for back young for face 😂😂😂😂

Na diz segun head ooo Stadium in the middle of his head

I hope you take off the attire as soon as possible

@memes_by_wonder Na remote ba tawon eyan je ni video yi😂😂😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Overexert oneself *This video contains some sensitive content. Viewer discretion is advised. This post contains sound.
Noilu☕💎
33,175 Aufrufe • vor 7 Monaten
Sensitive content
🚨CAUTION🚨 VIEWER DISCRETION IS ADVISED. Will you die for Truth?
Mark Fitzpatrick
27,958 Aufrufe • vor 5 Monaten
Sensitive content
This is the video, viewer discretion is advised
Dapsy𓃵
1,233,121 Aufrufe • vor 20 Tagen
Sensitive content
This shocking prom video emerging out of Poland might be very disturbing to the progressive Westerners. Viewer discretion advised!
I Meme Therefore I Am 🇺🇸
13,710,192 Aufrufe • vor 2 Jahren

