Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This waiter deserves a tip😂👏
44,579 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Bruno Fernandes dey learn assist for where this guy dey 😂

🤣🤣🤣🤣🤣 This lady no too fine but she has devil figure body🌝

This guy always dey come through

Na that Opay agent card and POS off me.. 🤣

Some people wey dey chop their fellow brothers wife no go understand this. #BroCodeForLife

Nigerians and thier sick mentality, so android phone na for poor people.... bro even bill Gates uses an android, even dangote... shey una papa dey wine Samsung ni

Who else saw when she minimize the photo app

The guy that brought her is still so clueless 😂😂 If not for KDB assist waiter, he go still spend anyhow 😂 But oks how come all of our skits never talk about what the guys do for money or why the girls are usually very dull, just ass & boobs, they never really bring anything

So how come the heating temperature icon was in “photos” ?

Brotherhood aside, if you see this type of behavior in a woman you are dating, and continue the relationship, your head is not correct

This is the type of waiter we need 😭😭😭😭

Wait, the overheating was in photos🤣🤣

Daughter of eve can do anything to keep money in there acct .. won ya eerey gan.

This waiter came fully prepared 😂😂😂Make una no cheat am oo

Too much red flags 🚩… Still the mumu will not learn. 😅 Nigerian men too like to suffer for women hands

Mogbe Mogbe 😰 the temp thing na screenshot ke 😫😭😂

This girl go like food well-well for real life sha 😀😃

Female version of sabinus

I too like this guy

Omo, the waiter is the real MVP

Dis girl sabi chop. All that food goes to her behind.

Are there actually girls like this?

Bad guy 😂🤣

Brotherhood is so proud of you 😂😂😂

🤣🤣🤣

This guy never betrayed

God bless the waiter

The homie come prepared

Hello friends! Check out my latest video!!

lmao 😂 fr

@jok13037 i beg na where this joint dey ?

Please I want to meet with him😃🤭

Hmmmm...this guy work supposed be special assistant on helping people in need
