Loading video...
Video Failed to Load
This was tough 😮💨 What’s your source ?
51,071 views • 3 months ago •via X (Twitter)
31 Comments

Abeg my lungs dey alright, bring food make we chop abeg 😄

How lungs won take dey healthy, when we no see food chop😭😂

I nearly kpeme by 50%

I nearly died abeg my lung Dey okay make I go warm my Eba

I nearly meet my ancestors 😂😂

God please let this thing be legit make I know say my lungs still dey 100 percent

I did it twice , one 50 and other 100 💯

70% 😂 Really tough

I can have big tummy and still have abs? Sharp!💪 Btw, my lungs still fresh😊

Can't even reach 25 can't lie

Me wey my lungs don spoil 😂

Jesus, na 25 I fit do

Na 50% I get make dem no kii me

I did 70% and small 🤣

This is mine

I did it twice in role🙌🙌🙌🙌

Their is a trick to this when you put your mind and looking at the video you might not reach but put it and take your mind off it watch another thing you will make it.

70%

100 Wow😹

I can do more than that

💯

70%

Deh deceive yasef

Ewoo

My level pass 100 seff

I no fit try this challenge where my village people dey

Video of 57secs wan pai me

I stayed longer than this

I did it and hold till the very end 💪

Damn my lungs 🫁 gone

70 percent, emapami 😩


