Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This whole family just de somehow 😭😭😭

1,063,096 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)

38 Kommentare

Profilbild von Panama🦇
Panama🦇vor 5 Tagen

Their papa don go use them💔

Profilbild von fimlex
fimlexvor 5 Tagen

Haaa

Profilbild von A.I Abdussamad
A.I Abdussamadvor 5 Tagen

Focus on the girl with pink💔😭

Profilbild von fimlex
fimlexvor 5 Tagen

Bro na she burst my head pass😭😭😭😭

Profilbild von A.I Abdussamad
A.I Abdussamadvor 5 Tagen

😭😂😂💔

Profilbild von Geggie
Geggievor 5 Tagen

Shaking my head 😂😭 Omo, the way this family dey operate ehn, even family group chat fit need therapist. Something just dey off somehow.

Profilbild von +234-Nerd
+234-Nerdvor 5 Tagen

No be from my mouth Una go hear this one 😭

Profilbild von BADMANG
BADMANGvor 5 Tagen

Thank God peller quick marry ooo😂😭

Profilbild von SH🏀LA THE GREAT 🦅
SH🏀LA THE GREAT 🦅vor 5 Tagen

Dorcasii is a queen oooo a queen ooo dorcasii is a queen ooo o ojenjele 😭💔

Profilbild von FLEX⚔️
FLEX⚔️vor 5 Tagen

as that girl for pink make appearance na once i tear laugh cause wetin dey actually happen 😭😭

Profilbild von Big_16teen01
Big_16teen01vor 5 Tagen

@wizkidvein Bro these are kids, wtf are u guys talking about. Because you did not grow rich no be another person fault na

Profilbild von YUUSUPH💡
YUUSUPH💡vor 5 Tagen

Nah that small girl in pink made me laugh pass .. Imagine me laughing out this loud at 3.47 am Neighbours go think say I don craze.😅😹💔

Profilbild von HIM
HIMvor 5 Tagen

Make I no talk, before person start dey find money for bail

Profilbild von DC
DCvor 5 Tagen

How bruh?

Profilbild von Holy-Sinner
Holy-Sinnervor 5 Tagen

Why princess de do like PlayStation?

Profilbild von MX 🇳🇬
MX 🇳🇬vor 5 Tagen

Na this one enter pass 😂

Profilbild von Ada
Adavor 5 Tagen

Bet you looked better when you were younger.😑. Reading comments from adults shaming kids for simply being kids and looking like kids is another level of self-ridicule.

Profilbild von Vee
Veevor 5 Tagen

They’re children, you weirdo!

Profilbild von Rejoice
Rejoicevor 5 Tagen

Nah that girl Gangan be the source of the wealth 😭

Profilbild von big_pabz$
big_pabz$vor 5 Tagen

Which kind family be this na

Profilbild von Polandbear
Polandbearvor 5 Tagen

Abeg no disrespect pesin family na e get y ur own family if e perfect put them online make we see na

Profilbild von A D E Y E M I
A D E Y E M Ivor 5 Tagen

E be like say you no like the freedom wey God give you. Make i quiet o before them go accuse person of cyberbulling

Profilbild von ★★🏴‍☠️
★★🏴‍☠️vor 5 Tagen

Bro them ugly gon I hope say the man hand clean Sha

Profilbild von Moyosore
Moyosorevor 5 Tagen

You no lie abeg I too love God,there’s no way you will be perfect 😂

Profilbild von koniBajeBaby🌺💋🐝
koniBajeBaby🌺💋🐝vor 5 Tagen

There is nothing anyhow about the kids or the family,make una Dey try leave people family mostly their kids out of all these una social media drama,those r just kids that must have taken one of their relatives genes and all common let’s learn not to project our insecurities cha

Profilbild von Eng. Big Loner
Eng. Big Lonervor 5 Tagen

If them carry police come pick you, you fit afford good lawyer?

Profilbild von thatboy_Lee
thatboy_Leevor 5 Tagen

shey na PR wey dem send you be this? 😂

Profilbild von Mr.Beans
Mr.Beansvor 5 Tagen

These caption mean plenty Depending on the angle You are watching the video from

Profilbild von her💕
her💕vor 5 Tagen

Throw

Profilbild von ABUJA LANDLORD 🇳🇬
ABUJA LANDLORD 🇳🇬vor 5 Tagen

Ochocha money 💰

Profilbild von Aleksandër Chịgọzịrị
Aleksandër Chịgọzịrịvor 5 Tagen

You still dey shock for Benue people? 😂 😂 😂 😂

Profilbild von Backyard_gist
Backyard_gistvor 5 Tagen

Watin that pink coke bottle dey do self😒😒

Profilbild von 𖣂REXXIEOFLAGOS 🎀 🇬🇧
𖣂REXXIEOFLAGOS 🎀 🇬🇧vor 5 Tagen

😂😂😂😂 I laughed out loud

Profilbild von Isaac Christopher
Isaac Christophervor 5 Tagen

Omo…..! Unah day talk oo JESUS WEPT..!

Profilbild von mightbeTrident🥶
mightbeTrident🥶vor 5 Tagen

E just be like na for laboratory them born all of them finish 😂😭💔

Profilbild von Sultan
Sultanvor 5 Tagen

The one in pink don watch TikTok like mad

Profilbild von OYINPELU
OYINPELUvor 5 Tagen

Focus on the girl with pink💔😭

Profilbild von Bigger Grace
Bigger Gracevor 5 Tagen

Talk wetin de your mind,nothing go happen

Ähnliche Videos