Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This whole family just de somehow 😭😭😭

1,063,096 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 38

Фото профиля Panama🦇
Panama🦇5 дней назад

Their papa don go use them💔

Фото профиля fimlex
fimlex5 дней назад

Haaa

Фото профиля A.I Abdussamad
A.I Abdussamad5 дней назад

Focus on the girl with pink💔😭

Фото профиля fimlex
fimlex5 дней назад

Bro na she burst my head pass😭😭😭😭

Фото профиля A.I Abdussamad
A.I Abdussamad5 дней назад

😭😂😂💔

Фото профиля Geggie
Geggie5 дней назад

Shaking my head 😂😭 Omo, the way this family dey operate ehn, even family group chat fit need therapist. Something just dey off somehow.

Фото профиля +234-Nerd
+234-Nerd5 дней назад

No be from my mouth Una go hear this one 😭

Фото профиля BADMANG
BADMANG5 дней назад

Thank God peller quick marry ooo😂😭

Фото профиля SH🏀LA THE GREAT 🦅
SH🏀LA THE GREAT 🦅5 дней назад

Dorcasii is a queen oooo a queen ooo dorcasii is a queen ooo o ojenjele 😭💔

Фото профиля FLEX⚔️
FLEX⚔️5 дней назад

as that girl for pink make appearance na once i tear laugh cause wetin dey actually happen 😭😭

Фото профиля Big_16teen01
Big_16teen015 дней назад

@wizkidvein Bro these are kids, wtf are u guys talking about. Because you did not grow rich no be another person fault na

Фото профиля YUUSUPH💡
YUUSUPH💡5 дней назад

Nah that small girl in pink made me laugh pass .. Imagine me laughing out this loud at 3.47 am Neighbours go think say I don craze.😅😹💔

Фото профиля HIM
HIM5 дней назад

Make I no talk, before person start dey find money for bail

Фото профиля DC
DC5 дней назад

How bruh?

Фото профиля Holy-Sinner
Holy-Sinner5 дней назад

Why princess de do like PlayStation?

Фото профиля MX 🇳🇬
MX 🇳🇬5 дней назад

Na this one enter pass 😂

Фото профиля Ada
Ada5 дней назад

Bet you looked better when you were younger.😑. Reading comments from adults shaming kids for simply being kids and looking like kids is another level of self-ridicule.

Фото профиля Vee
Vee5 дней назад

They’re children, you weirdo!

Фото профиля Rejoice
Rejoice5 дней назад

Nah that girl Gangan be the source of the wealth 😭

Фото профиля big_pabz$
big_pabz$5 дней назад

Which kind family be this na

Фото профиля Polandbear
Polandbear5 дней назад

Abeg no disrespect pesin family na e get y ur own family if e perfect put them online make we see na

Фото профиля A D E Y E M I
A D E Y E M I5 дней назад

E be like say you no like the freedom wey God give you. Make i quiet o before them go accuse person of cyberbulling

Фото профиля ★★🏴‍☠️
★★🏴‍☠️5 дней назад

Bro them ugly gon I hope say the man hand clean Sha

Фото профиля Moyosore
Moyosore5 дней назад

You no lie abeg I too love God,there’s no way you will be perfect 😂

Фото профиля koniBajeBaby🌺💋🐝
koniBajeBaby🌺💋🐝5 дней назад

There is nothing anyhow about the kids or the family,make una Dey try leave people family mostly their kids out of all these una social media drama,those r just kids that must have taken one of their relatives genes and all common let’s learn not to project our insecurities cha

Фото профиля Eng. Big Loner
Eng. Big Loner5 дней назад

If them carry police come pick you, you fit afford good lawyer?

Фото профиля thatboy_Lee
thatboy_Lee5 дней назад

shey na PR wey dem send you be this? 😂

Фото профиля Mr.Beans
Mr.Beans5 дней назад

These caption mean plenty Depending on the angle You are watching the video from

Фото профиля her💕
her💕5 дней назад

Throw

Фото профиля ABUJA LANDLORD 🇳🇬
ABUJA LANDLORD 🇳🇬5 дней назад

Ochocha money 💰

Фото профиля Aleksandër Chịgọzịrị
Aleksandër Chịgọzịrị5 дней назад

You still dey shock for Benue people? 😂 😂 😂 😂

Фото профиля Backyard_gist
Backyard_gist5 дней назад

Watin that pink coke bottle dey do self😒😒

Фото профиля 𖣂REXXIEOFLAGOS 🎀 🇬🇧
𖣂REXXIEOFLAGOS 🎀 🇬🇧5 дней назад

😂😂😂😂 I laughed out loud

Фото профиля Isaac Christopher
Isaac Christopher5 дней назад

Omo…..! Unah day talk oo JESUS WEPT..!

Фото профиля mightbeTrident🥶
mightbeTrident🥶5 дней назад

E just be like na for laboratory them born all of them finish 😂😭💔

Фото профиля Sultan
Sultan5 дней назад

The one in pink don watch TikTok like mad

Фото профиля OYINPELU
OYINPELU5 дней назад

Focus on the girl with pink💔😭

Фото профиля Bigger Grace
Bigger Grace5 дней назад

Talk wetin de your mind,nothing go happen

Похожие видео