正在加载视频...

视频加载失败

This whole family just de somehow 😭😭😭

1,063,096 次观看 • 6 天前 •via X (Twitter)

38 条评论

Panama🦇 的头像
Panama🦇6 天前

Their papa don go use them💔

fimlex 的头像
fimlex6 天前

Haaa

A.I Abdussamad 的头像
A.I Abdussamad6 天前

Focus on the girl with pink💔😭

fimlex 的头像
fimlex6 天前

Bro na she burst my head pass😭😭😭😭

A.I Abdussamad 的头像
A.I Abdussamad6 天前

😭😂😂💔

Geggie 的头像
Geggie6 天前

Shaking my head 😂😭 Omo, the way this family dey operate ehn, even family group chat fit need therapist. Something just dey off somehow.

+234-Nerd 的头像
+234-Nerd6 天前

No be from my mouth Una go hear this one 😭

BADMANG 的头像
BADMANG6 天前

Thank God peller quick marry ooo😂😭

SH🏀LA THE GREAT 🦅 的头像
SH🏀LA THE GREAT 🦅6 天前

Dorcasii is a queen oooo a queen ooo dorcasii is a queen ooo o ojenjele 😭💔

FLEX⚔️ 的头像
FLEX⚔️6 天前

as that girl for pink make appearance na once i tear laugh cause wetin dey actually happen 😭😭

Big_16teen01 的头像
Big_16teen016 天前

@wizkidvein Bro these are kids, wtf are u guys talking about. Because you did not grow rich no be another person fault na

YUUSUPH💡 的头像
YUUSUPH💡6 天前

Nah that small girl in pink made me laugh pass .. Imagine me laughing out this loud at 3.47 am Neighbours go think say I don craze.😅😹💔

HIM 的头像
HIM6 天前

Make I no talk, before person start dey find money for bail

DC 的头像
DC6 天前

How bruh?

Holy-Sinner 的头像
Holy-Sinner6 天前

Why princess de do like PlayStation?

MX 🇳🇬 的头像
MX 🇳🇬6 天前

Na this one enter pass 😂

Ada 的头像
Ada6 天前

Bet you looked better when you were younger.😑. Reading comments from adults shaming kids for simply being kids and looking like kids is another level of self-ridicule.

Vee 的头像
Vee6 天前

They’re children, you weirdo!

Rejoice 的头像
Rejoice6 天前

Nah that girl Gangan be the source of the wealth 😭

big_pabz$ 的头像
big_pabz$6 天前

Which kind family be this na

Polandbear 的头像
Polandbear6 天前

Abeg no disrespect pesin family na e get y ur own family if e perfect put them online make we see na

A D E Y E M I 的头像
A D E Y E M I6 天前

E be like say you no like the freedom wey God give you. Make i quiet o before them go accuse person of cyberbulling

★★🏴‍☠️ 的头像
★★🏴‍☠️6 天前

Bro them ugly gon I hope say the man hand clean Sha

Moyosore 的头像
Moyosore6 天前

You no lie abeg I too love God,there’s no way you will be perfect 😂

koniBajeBaby🌺💋🐝 的头像
koniBajeBaby🌺💋🐝6 天前

There is nothing anyhow about the kids or the family,make una Dey try leave people family mostly their kids out of all these una social media drama,those r just kids that must have taken one of their relatives genes and all common let’s learn not to project our insecurities cha

Eng. Big Loner 的头像
Eng. Big Loner6 天前

If them carry police come pick you, you fit afford good lawyer?

thatboy_Lee 的头像
thatboy_Lee6 天前

shey na PR wey dem send you be this? 😂

Mr.Beans 的头像
Mr.Beans6 天前

These caption mean plenty Depending on the angle You are watching the video from

her💕 的头像
her💕6 天前

Throw

ABUJA LANDLORD 🇳🇬 的头像
ABUJA LANDLORD 🇳🇬6 天前

Ochocha money 💰

Aleksandër Chịgọzịrị 的头像
Aleksandër Chịgọzịrị6 天前

You still dey shock for Benue people? 😂 😂 😂 😂

Backyard_gist 的头像
Backyard_gist6 天前

Watin that pink coke bottle dey do self😒😒

𖣂REXXIEOFLAGOS 🎀 🇬🇧 的头像
𖣂REXXIEOFLAGOS 🎀 🇬🇧6 天前

😂😂😂😂 I laughed out loud

Isaac Christopher 的头像
Isaac Christopher6 天前

Omo…..! Unah day talk oo JESUS WEPT..!

mightbeTrident🥶 的头像
mightbeTrident🥶6 天前

E just be like na for laboratory them born all of them finish 😂😭💔

Sultan 的头像
Sultan6 天前

The one in pink don watch TikTok like mad

OYINPELU 的头像
OYINPELU6 天前

Focus on the girl with pink💔😭

Bigger Grace 的头像
Bigger Grace6 天前

Talk wetin de your mind,nothing go happen

相关视频