Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
This World Cup anyhow e be block cash must fall out!
281,577 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
38 Kommentare

Abeg drop code

Dropped since

Suspended💔 This one pain me

Send code here

Dropped since 🤗

Q5CVXW That's the code that's if sporty allow una

Na Portugal go spoil am cos Colombia will top the group

Portugal 🥲

🤣💀. Just skimmed thru and saw weytin go cut am, group L winner is never going to be England bruh, straight up Ghana topping that group. Pin 📌. Then settle me later

Ghana struggling to beat Panama lmao 😂 Jokes on you sorry

Chairman, just pin am, then you gimme my flowers later

Or u should pin it

Brazil won’t win group c Lol

Nah so

Baba drop code no dey do chochocho

That Switzerland game Shaa...

Wey code

Na Portugal go spoil am 😂😂

I wonder why sporty never put USA

JKP5N8 All the matches are suspended

Only 2 enter yet now 😂. Shiooo

Boss drop code

Abeg drop code

Please send

Na Portugal go spoil this game

Nothing wey person never play

I wasn't able to see this option on sporty I have to go play it on betking

Bro Na u drop the code ? E pain me say I use small moni o After person dun waste moni finish

Doesn't allow someone to book in multiple.....but single..... Sir please how did you do it ??

Abeg where the code Dey 😭😭

You sure say Belgium no go make this game cut like this

Oga drop code

Make Una drop the code again abeg @iam_NelsonIbe

Boss.....code ahbeg

code

Please show me where this option is bro

Boss abeg drop code

Okay

