Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
This Zobo guy nah werey 😂
56,551 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Na this our Manchester United jersey wey him dey use dey taya me...🤣🤣🤣🤣

At least, the MD now has the comprehensive medical diagnosis of the mad man he intends to employ tomorrow

But his actually right. You choose to help me with lunch money, I may choose to help you also or not

Zobo too Sabi content abeg

@_Kangchi_8 Stupid confidence 😂😂

The guy too dey make good contents too 🤌

There's nothing Zobo wants to tell me... This chief is your elder brother. See resemblance 🤣😂

Big werey content creators 😂🤣

Technically he was right, na when you employ me you fit send me errand officially 😂

This might be a skit but some Mumu pple will like to recreate it , if u act stupidly very good opportunity might just pass u for like .. be wise dint be like the content .

This guy is too funny 😂

The igbo man nailed it too solid 🔥

Hahaha 😆 Big werey

CEO na good actor.

What just happened rn 😂💔

This is so funny 🤣🤣🤣

But he’s not been officially employed

But he was right na , if we wwant to be truthful to ourselves 😂

Zobo na king of content 😂😂😂

Hello friends! Check out my latest video!!

But na true sha u never employ am

Make this boy stop to de wear Man U jersey

@RaphaelEbeku But Zobo no lie naw 😂

nah better werey 😂😂😄

Lunch for night?

A complete one at that

lol

That's a exactly what you see in the life of many of all this boys who goes around begin, they want you help them but would naver want to be of any help to someone else

But na true watin him talk na 🤣😂 you help me for food no mean say I go help you for work. Tomorrow I am at your service 🤣😂

Na hin Elder brother sef

Say you help me today no mean say I must help you tomorrow. That's not how things work in Tinubu's regime, Mr MD. 🙄

@BigDowat where have you been ?

Mumu na mumu na just time e go take to show am

😂😂😂
Похожие видео
Sensitive content
Zobo and Jarvis just drop This guy na confirm werey 🤣🤣
ABISCO
33,357 просмотров • 6 месяцев назад
