Loading video...
Video Failed to Load
Those cooperate Egbon adugbos in the hood ๐ญ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ
34 Comments

Aje na your real profession be this no be content creator ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

God make I no later turn educated egbon adaugo ๐น๐

This werey act am well oo๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Trench dey kpai me ๐ญ๐คฒ

Na them dey play looser pay for snooker joint ๐

So they stay outside all day?

But 1 5 lele yi ๐

My guy wey dey do masquerade see me comot aso Egun for my side , werey wan make I know say na him๐๐ญ

This one rip the Gods o ๐ญ

Abule ijesha our hood ๐ค

Some Egban edugbo they marry fine woman and their children they good school and all this na kizo money ๐๐๐๐

The white no stain ?

Why you go use my lifestyle do skit guy

This video is giving รจbรบtรฉ metta vibes those years!! I don comot for ร dรบgbรฒ since 2009 but still vivid how life was back then. รwa ti footballer base

NO BE EVERYTHING BE MO NEYYY๐คฃ๐คฃ Na abule be this na

Abule ijesha This is where grew up ๐

This werey played well ๐

You go see the egbon everywhere for hood and dem sabi anybody, even him fit no do cult but number one go sabi am for area ๐

All these kind egbon๐คฆ๐ฟโโ๏ธ Because of them I don sabi all short cut for my area and they're still everywhere

Funny enough I was never scared to mingle with those old taker because I had the aura, these days theyโre old takers and some people fear them but i just see them as old friends and we talk like normal friends ๐ in between i have a very young age

This guy supposed to Dey act film Heโs too perfect ๐คฉ

You still cheat gods egbon adugbo ๐๐

So real Mehn. They look responsible but very manipulative

Divine na Warey

Na so then go do all day ๐ jobless people

This guy dey burst my head ni ๐ ๐คฃ

This guy no lie lol ๐

Egbon don suffer

๐๐

๐ญ๐ญ

Iya ibeji ewa

๐ญ๐๐๐

See hood update back then ๐

Ninu adugbo awon Egbon Loni adugbo ๐๐
Related Videos
Sensitive content
Lady tried to shoot content on the street of Lagos, and Egbon adugbos did this ๐ญ
๐๐ฌ๐๐ค๐ฒ๐๐๐
507,410 views โข 1 year ago
Sensitive content
MY HOMIE WIFED UP DA HOOD FREAK๐ ๐ฆ ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ I cant wit dis dude ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ Teanna Trump
The Peoples Champ ๐ค
18,083,733 views โข 2 years ago
Sensitive content
Egbon Adugbos got out of pr!son and started singing gospel songs and thanking Godโฆ. Omoh, kirikiri no be anybody mate o๐ญ๐
Oyindamola๐
1,484,782 views โข 6 days ago
