Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Three wisemen looking at Jesus 😂
Комментарии: 35

That guy in the middle excitement is out of this world, he's genuinely happy

Na the money wey all of them go beg am for Dey their mind so no go Dey reason am 🤣🤣🤣

See am😂😂

@GeminiTimeline Lmaoo too real abeg 😂

@Enugu_mediaboy I no fit lie gie u na 🤣🤣🤣

Kolu nd bigdaddy just de admire davido ice teeth omo money good 😂🤲🏽🤲🏽 Buh inside there all this people guide ooo buh de see who guide pass them omo de gazz humble ooo

If man fit dey admire Davido like this, i won’t blame women that wants a piece of him… He takes care of himself

Na 10 naira Idolo be that, en carry am for head like mad so I no surprise say en act like that.

This kolu just too funny

Three wisemen wey no wise😂😂

Lazarus explaining what he saw in the land of the dead

Kolu no de believe this thing😂

ijapa metaaaa

They no believe their eyes 😂😂😂

Joy wan keel them 😂❤️

True definition of “Star struck” Feeling surreal !! Kolu’s mind was blown away !

10 naira no believe till today

My own is Do the same for women - with a particular one getting attention and spotlight And watch the purest form envy and jealousy through their eyes

10 naira na money when e wan ask just Dey make am smile

I love the way they love him 😁

😂😂 Na em teeth they just de look

Non of them believe their eyes 🤣🤣🤣

Three three wiseman jux confirmed the star right in their front 😂

That middle guy is stunned beyond belief

So na who bring Gold, Frankincense, and Myrrh?? 😹😹😹

Solomon Reincarnation in flesh and blood. 😊

Omo dem wan use admiration wound OBO 😂

Omo make una see as kolu enter dancing stage like skeleton wey de move 😂😂

😂😂😭

This thing do kolu like film 😂😂

They're thinking, is this guy really human?

3 wise men 👨🏻🦰 👨👴

then no believe there eyes

@dkieng_22 see ur uncles😹

@xdownloadercom send Link for download

