Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Throwback of Davido in 2002๐๐
26 Kommentare

Na only trenches face me i face you dey ??

These new pics of 'DomBeef' are so hot! ๐ฅ

Omo 2002, see generational wealth

Omor no difference ๐๐๐ค

See Governor for back

Pass us ๐

Werey ๐

Face me and Face you wealth

It's been a very long time way 001 don dey scratch nose dey come. 30BG for life

If dem tell am at this age say im go later hammer 4 women belle, im go doubt am lol

See person way talk say โhe started from face me i face youโ

OBO core๐

No be that governor dey smile for back so

wizkid na baba

@davido thank GOD FOR LIFE ๐๐

E never change ๐ Life so sweet with memories ๐คฉ

He wan bite the man for back ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐

Na why I know why Baba dey brag

The Croaky voice wasn't there as at then

No one knows tomorrow sha ๐

Nah why Una dey hate on am because he can't relate to Una background

See my governor

Oh! Scratching the nose did not just start today...

See Imade

Back then in face me and face you.
