Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Throwback to this video during the Corona virus pandemic 😂😭🤣🤭😂
Комментарии: 10

That web3 guy2 лет назад
Trinity guy na weray 😹

Sporting King2 лет назад
Big one 🤭

Da Flimzy🦁✨2 лет назад
E don tey wey this Trinity guy be complete werey 🤣🤣🤣

R £ A L D £ N T R O®2 лет назад
Na everybody bus-stop be this🤣🤣🤣

ini2 лет назад
But WHO really carry us handicap

H(Omo) Sapiens2 лет назад
Dem suppose don kpai dis guy teytey 🤣

Dammy⚽2 лет назад
The day I first watch dis video laugh won kill me 😂

Emcee Psypha2 лет назад
The guy no force oo😂😂😂

Mr Sam⌚️💰®2 лет назад
🤣🤣😂

Tdollar_072 лет назад
That small pikin sef cover nose😂😂😂😂
