Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Throwback to when VDM was praising Davido.
55,998 Aufrufe • vor 16 Stunden •via X (Twitter)
28 Kommentare

" I no dey give man more than what he deserves" wiz what a guy

He dey form broke man😂food of 12k cost, for person wey talk say he travel go Dubai, return to Lagos and him friend won collect hand job, before he returns to Abuja wey he blow😂

Wizkid no get time for all these children play, baba too mature

You go help the poor

Change is constant

Naso life be

And so many of una Dey fall out with una friends every day

Vdm na werey en bin

Don't trust the loyalty of a poor man Na so them talk am, no be me talk am

Ahhh 😂😂

People can switch up anytime

Davido na God? Abeg make una pack well!! Una sabi worship rubbish for this country

That nigga no send

This brother so petty

Always kn why poor man dey loyal

Life moves so fast 😂

That's life

Bruh 😢💔

This life ehn.. pple get diff mouth no worry 😂

Its bucket season cry for me joor😅😅😅💀💀💀

Fear the loyalty of a poor man oh

Throwback dey when una Gbavido de praise vdm too dey.... just take ur L and move on🤣🤣

😂😂👍🏻👍🏻👍🏻

That nigga no real

VDM na werey

This life ehn

So sad

Wen you help poor man eh
