Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Throwback Wednesday 😂😂
80,227 просмотров • 22 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

$32k in 2021 😫😫😫 wow . That means 32 million dollars in 2026 🔝🔝🔝

Abeg oh

Na Thursday them Dey do throwback idolo Delete before day break 😭😭

Never

Who give up fuck up oo but $32k But see phone u dey use 😭

Leave my 8 plus for me

😂😂 That phone really see life But e also change your life 💯🔥

Biggest Toni 💙

Why do you always have this “nwa mummy” look 🤔

I be Nwa mummy

Hahahhaa Oloyeeeeee 💪💪💪💪 😂😂😂😂😂😂 “Nnukwu ekweee”, small trailer way de carry overload Who no sabi you for this space na new comer 😅 Anyday we see physically, “M ga egbulu gi Azu with nkwu ocha kara aka” Believe

Na here I sabi Toni😅

I Dey my throwback for now expect my own for 2030

Idolo throwback na wetin I Dey pray for. Faaawwwwkkkkk

More effort and soon I'll have results like this too

Na that throwback phase I still de like this.. regardless we’re getting there ✨

So who was recording in 2023? I’m sure it’s your girl right?🌚😂

You've always been a Top Boy 💪🏿

Omo make una pity us nau , person no fit sleep again

Idolo I never sleep oh Incase you get life changing update for me 😭😂💙

Fine boy 😂

Is it not too early for a throwback on Wednesday 😂😂🤣. It's 5am man😭

Con wetin u say u been day do b4? Na celeb abi binary?

Thank God for growth

@toni__iyke Omo, the nigga been guide even before e start dey show lifestyle

Looking back at your younger self, did you ever think you'd attain this level of success you've attained today back then?...did you ever have a mindset of "just time"? Or were you just living and working and it all just happened?

You don chop life bro

Old taker 🥲🤭😂

People no dea sleep again 😂😂

Bro is not new to digits at all.. 2021😮💨📈

I texted you this period to teach me ur strategy but u shenk me. God go judge you. I started seeing good result after someone sent me one of ur complete course. I would have gone very far by now. Those times price action was more swift

Omo. 32k dolls for 2023 Wtf I'm I hustling at all

💪😂🦅

What’s life teaching you rn

From $32k in 2021 to this glow-up? Consistency really is the real leverage 🔥 Keep going bro.

E don tire wey you dey handsome come ooo

I'm definitely getting there

Throw me this Wednesday make I use do thanks giving 😁

Omo na just time sha


