ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Throwback Wednesday ๐๐
80,227 ๆฌก่ง็ โข 22 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
39 ๆก่ฏ่ฎบ

$32k in 2021 ๐ซ๐ซ๐ซ wow . That means 32 million dollars in 2026 ๐๐๐

Abeg oh

Na Thursday them Dey do throwback idolo Delete before day break ๐ญ๐ญ

Never

Who give up fuck up oo but $32k But see phone u dey use ๐ญ

Leave my 8 plus for me

๐๐ That phone really see life But e also change your life ๐ฏ๐ฅ

Biggest Toni ๐

Why do you always have this โnwa mummyโ look ๐ค

I be Nwa mummy

Hahahhaa Oloyeeeeee ๐ช๐ช๐ช๐ช ๐๐๐๐๐๐ โNnukwu ekweeeโ, small trailer way de carry overload Who no sabi you for this space na new comer ๐ Anyday we see physically, โM ga egbulu gi Azu with nkwu ocha kara akaโ Believe

Na here I sabi Toni๐

I Dey my throwback for now expect my own for 2030

Idolo throwback na wetin I Dey pray for. Faaawwwwkkkkk

More effort and soon I'll have results like this too

Na that throwback phase I still de like this.. regardless weโre getting there โจ

So who was recording in 2023? Iโm sure itโs your girl right?๐๐

You've always been a Top Boy ๐ช๐ฟ

Omo make una pity us nau , person no fit sleep again

Idolo I never sleep oh Incase you get life changing update for me ๐ญ๐๐

Fine boy ๐

Is it not too early for a throwback on Wednesday ๐๐๐คฃ. It's 5am man๐ญ

Con wetin u say u been day do b4? Na celeb abi binary?

Thank God for growth

@toni__iyke Omo, the nigga been guide even before e start dey show lifestyle

Looking back at your younger self, did you ever think you'd attain this level of success you've attained today back then?...did you ever have a mindset of "just time"? Or were you just living and working and it all just happened?

You don chop life bro

Old taker ๐ฅฒ๐คญ๐

People no dea sleep again ๐๐

Bro is not new to digits at all.. 2021๐ฎโ๐จ๐

I texted you this period to teach me ur strategy but u shenk me. God go judge you. I started seeing good result after someone sent me one of ur complete course. I would have gone very far by now. Those times price action was more swift

Omo. 32k dolls for 2023 Wtf I'm I hustling at all

๐ช๐๐ฆ

Whatโs life teaching you rn

From $32k in 2021 to this glow-up? Consistency really is the real leverage ๐ฅ Keep going bro.

E don tire wey you dey handsome come ooo

I'm definitely getting there

Throw me this Wednesday make I use do thanks giving ๐

Omo na just time sha


