Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Tiktok algorithm dey pah me😭😂
776,640 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
40 Kommentare

😂😂😂😂🙆🙆🙆🙆🙆🙆🙆🙆🙆🙆🙆🙆😂😂😂😂😂😂🤦🤦🤦🤦🤦🤦

FB😂

Done

Giving this 😂😂

Bad guy 😂 You like the first video, you no like the second one You go explain for heaven 😂

Naa life be that Knack girl Seek forgiveness Knack girl again and go church Simple life style You go gahz understand to take a stand

😂😂😂😂💔😂😂💔😂 too real

FB😂

The algorithm doing his work properly

Didn't expect this post to bang😂 As I no get wetin I dey sell, make una abeg subscribe to my YouTube channel... thanks

😂😂 TikTok algorithm just dey expose the things we didn't know we needed to see.

😂😂

@web3_centurion FB😂

.

💀😂💀

FB

lol

Person no fit sin in peace

You built that shit brother 😅😅 brick by brick. You know…. 😀 The things you like, and the things you ‘act like’ you like 😅😅😅🤭 Kidding*

😂

FB

Women!!!

😂😂

Repent oo

My belle oooooo

I hope say you pray the prayer😂

Guyyyyy

@thekennystripes Swears, need forgiveness after watching that

😂😂😂

Na everywhere bro Algorithm go YENK you but no PANIC

😂😂😂😂😂

Omo Shey this girl Dey this app ?

😂😂😂

Make u repent after watching lol

Omo mehn e deep o 😂

😭😭

Dem say make you pick one, you go back go finish the one wey you want 😂😂

Fast fast you go swipe the next video no lie.😂

@_DonTB_

Your algorithm knows you well. It prepared a prayer for you after your eyes saw sin.
