Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Till today nobody fit recreate? OBO😂🙌🏼🐐

31,402 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

Chris-Manny🇧🇪😜 profil fotoğrafı
Chris-Manny🇧🇪😜1 yıl önce

Bro no Dey put goat emoji for Davido Na lion u suppose Dey put Goat na for upcoming like wizkid

Baddest 001 ✍️🇧🇪 profil fotoğrafı
Baddest 001 ✍️🇧🇪1 yıl önce

Na studio rat abi na Africa Princess 😂 you wan make him recreate am

STRONG_MAN_50 🙅‍♂️ profil fotoğrafı
STRONG_MAN_50 🙅‍♂️1 yıl önce

Recreate this foolishness

Armstrong ⭐ profil fotoğrafı
Armstrong ⭐1 yıl önce

Non of them 😂 if da ojuelegba boy try am dem go remind am how much he take rent am .....If da timberland guy try am na security go chase am comot plan make he no go spoil something 😂😂

mitch🦅🦅 profil fotoğrafı
mitch🦅🦅1 yıl önce

Rubbish talk waiting be this on top another person PJ make una just dey deceive Una self’s there 🤣🤣

Brighto!5️⃣🇧🇪🖤✨ profil fotoğrafı
Brighto!5️⃣🇧🇪🖤✨1 yıl önce

Dia papa no reach 😏

ỌBA GHA TỌ KPẸRE ISEE!! profil fotoğrafı
ỌBA GHA TỌ KPẸRE ISEE!!1 yıl önce

No one can lace his shoe

𝕲𝕺𝕯𝕱𝕬𝕿𝕳𝕰𝕽 ✍️ profil fotoğrafı
𝕲𝕺𝕯𝕱𝕬𝕿𝕳𝕰𝕽 ✍️1 yıl önce

🤣🤣 pressure choke

KENZ🌟🇧🇪 profil fotoğrafı
KENZ🌟🇧🇪1 yıl önce

Setting standard 😂😂 if na me I go come rant for twitter too🤣

𝐁𝐢𝐠 𝐃𝐞𝐫𝐫𝐢𝐜𝐤 ☆ profil fotoğrafı
𝐁𝐢𝐠 𝐃𝐞𝐫𝐫𝐢𝐜𝐤 ☆1 yıl önce

They wan rent Jet take do this thing? 😂😂

Benzer Videolar