Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Timaya and Brooke Bailey.
1,265,121 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
10 Kommentare

Sunrise - Morgan Wallen Chopped & Screwed By Sota Black. Listen Here

Una don leave all the Nigerian girls for Them shank

If a black American woman love you ehnโฆ. You will not want to be with a Nigerian woman any more ๐

Nobody ugly. Na money dey insult person

An adult, a successful one at that, with his own hard earned money, living his life, decides to be with a woman of his choice, and some Nigerians are losing sleep!๐คท๐พโโ๏ธ๐ May I not be the one to tell a rich man how to spend his money!๐

The Bailey family and 9ja big boys na 5&6

If timaya money no finish this time ehh

Make enjoyment no go killl egberi papa o ๐คฃ

All these Tokunboh American women wey una dey come pick for here, come dey waste una money on their heads. Even for America here, no celebrity dey even dey mess with them. Because them be 3rd grade tokunboh women. But Nigerian men wan flex. Lol

Timaya just dey enjoy him life ๐. Soft life wan wound baba ๐ฉ
