正在加载视频...

视频加载失败

tin tin Express out now

58,497 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

EasyThug 的头像
EasyThug1 个月前

Una gather plenty wey mad and I think say na only you Omo we are so blessed in this country with talents… now we have proper mad man doing music I love your mad music madly… I no get money wetin I wan come de shame for

Eazikingdl 的头像
Eazikingdl1 个月前

Why okpa girl shock like who wan run? 😂

Bud Dadem 的头像
Bud Dadem1 个月前

Even your babe wan cut out😂🔥

Successful ✝️💯 的头像
Successful ✝️💯1 个月前

If we’re in a working country, none of you guys should escape from that room honestly.

Gbadegesin Taofeeq 的头像
Gbadegesin Taofeeq1 个月前

Okpa girl don fine ooo, I like as you still carry her along with this your madness 😀😀😀

Dablunt 的头像
Dablunt1 个月前

That girl shock 😂😂

paparazzi_99 的头像
paparazzi_991 个月前

Abeg EF, that guy wey do that avatar hairstyle your brother?

Wale_West 的头像
Wale_West1 个月前

You dey crazy truly but your jam dey make sense somehow .... 🔥🔥🔥

Psalm 的头像
Psalm1 个月前

Make I first report your acct 😂 . Only express I know na Express VPN

mylo 的头像
mylo1 个月前

My Goat 🐐 ❤️

Azure Dad 的头像
Azure Dad1 个月前

That girl wan take off

Chioma Blogs 的头像
Chioma Blogs1 个月前

Ur craziness enter Oooh

F**k U Nd Ur thought 的头像
F**k U Nd Ur thought1 个月前

Drop song 🎵 wey you and Ayo maff sing na 🫣❤️

AJ 的头像
AJ1 个月前

if na fashola period una dey do all these them go pack una gan

Trwice 的头像
Trwice1 个月前

Thunder firey shame,😂

Ekpo 的头像
Ekpo1 个月前

Bro why ur song no long enter 3mins 😑, Omo mr eazi Dey chop ur song o

BIGSAM 的头像
BIGSAM1 个月前

You don frature😂😂

Turnt_10 的头像
Turnt_101 个月前

Una don traumatize that monkey gan 😹

IRM 〰️ 的头像
IRM 〰️1 个月前

ef, na like this we go dey look you dey go? 😂😂

Sehdhik 的头像
Sehdhik1 个月前

You look tired superdad

Akubę✨💸 🪐 的头像
Akubę✨💸 🪐1 个月前

This shit art 🖼️

EL.GRANDE 的头像
EL.GRANDE1 个月前

Kai Jesus 🤦🏿💀

Makaveli 的头像
Makaveli1 个月前

This is PREMIUM 💯

Leo 的头像
Leo1 个月前

The girl nearly fly 😂😂

G 的头像
G1 个月前

E don go gather brothers and sisters in madness Good music tho

#RICHIES_BRAND🏆 的头像
#RICHIES_BRAND🏆1 个月前

ef moon when are droping this jam

Lateef Akangbe | NOCASE 的头像
Lateef Akangbe | NOCASE1 个月前

This one is AfroMadMusic

Edeechris 的头像
Edeechris1 个月前

Express ahh 🔥🔥

CERTIFIED LLONA 🥀 的头像
CERTIFIED LLONA 🥀1 个月前

Na my craze carry me this far

J J 的头像
J J1 个月前

Afro madness

dh0rray 的头像
dh0rray1 个月前

this nigga lol

Amadi Nwa⚡ 的头像
Amadi Nwa⚡1 个月前

Not be only you deh craze

The Wrong Guy 的头像
The Wrong Guy1 个月前

Mentor looo😂

Jay baby 的头像
Jay baby1 个月前

Expressway 😁🌹

相关视频

Going naked on TikTok Live is now a normal tin 😭😂
1:49

Sensitive content

Going naked on TikTok Live is now a normal tin 😭😂

M.K.O ♠️

893,354 次观看 • 2 年前