Loading video...
Video Failed to Load
Tinubu abeg, we no do again
136,745 views • 5 months ago •via X (Twitter)
31 Comments

Everybody can see quite clearly that this vehicle called Nigeria is badly broken and needs urgent fixing 💔

😂😂😂😂Everywhere dark for our eyes 😭 We no dey see anything and we no dey follow again. Ahbeggi @officialABAT

No be by force... Make him drop us him hand dey shake make we no go end up for lagoon

A man that removed subsidy just in a twinkle of an eye can't wedge war on insurgency,A man that declared state of emergency in a state a democratically elected leader like him just to please his boy. Hardship is everywhere.

Every where dark for our eyes.. No be naijanapping be thus one... Oga we no do again ooo Drop us ooo Driver drop us ah beg. I want go back house... Get your PVC.. We must vote am out...

Seyi Tinubu said it all Tinubu is driving Nigeria to where it has never gone before and I swear nobody need driver wey no know road

😂😂😂😂 tinubu just drop us, we go use leg go back.

The idiot keeps given money to small small girls on TikTok looking at him does he look like someone who understands the pain of Nigerians this idiot was build and fed with a looting money so he knows no suffering or pain let him continue I hope he dosent end up like Libya

Epileptic driver... Driver wen convulsion hold .... Abeg no drive again... We won treck...

Lol 😆 🤣 😂 😹 this one's na proper Bini boys Lol 😆 😂 🤣

Na One chance motor Una need call people to gather funds for una freedom like this

@Officialmachuks Ajeh

Everywhere dark ooo, abeg make him drop us ooo we no wan go again.

Make him and him useless and foolish papa with their jezebel follow the direction and leave us alone.

😸😸

I want to come down from your papa motor

That one talk sey “e don tey wey we lose hope”😂😭😭

What's this guy's office in this country?

I don't trust you and your father... No carry us go back cause we no sure say u fit remember where u for carry us .. just drop us here abeg.

Mk he drop us keep change…. We no dey go the direction again

These guys don't know what's coming. Them go see campaign.

Abeg Seyi tell your father, no be by force to follow am go where he dey go na. We no go again ooo. Because as e dey so na thick forest I dey see so where he dey go. Me i no do again 🏃 🏃 🏃

Your father say Mk we pray mk bandit repent …see finish dah

A very cr@zy direction 😂

Abeg we no go again,Abi nah by force

@logikaalminds We done already see hell from the direction, enough killings and kidnappings… are you trying to say where we are headed is going to be worst then what we had see already? Abeg drop us we no want see them again pls drop us oh

I tire oo

🤣🤣🤣🤣🤣

We no gry

Abeg him reverse

🤣🤣🤣🤣
