Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Tinubu,are you happy now?
97,542 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Guy wtf is this

E weak me bro💔

No matter watin dey do you if your blood still dey flow you are good to go bro🤣🤣✌️

If they play the video for tinubu he go just dey burst laugh 😂

wetin man dy see this period no body fit explain am aje

We need to ask ooo ahhh

@zeehy_dey4U him body enter factory reset by force

He's under the influence of what? From now on, he will respect anyone who flipped.

Baba still dey observe Yna*h with pain 😂

And the boy can dance o

He's extremely excited

The hustle is real

Yes I’m happy 😂

@OBWire001 Don’t mind him

Omo wetin concern me na that lady make me rewatch the video

@Ubongsunny101 He’s very happy I guess

Na Tinubu send am to go dey dance for rain?

Tinubu whyyyyyyyyy

Abazz why did you focus the camera on that lady Nyash will k!ll u

E go be bro 👊

Nothing concern you with Apc gig you just dey post against Tinubu

This is not funny

😭😭🤔

😭

Make e go buy shares...💔😂

Very happy about it

@florad_xplorer2 Both you and Tinubu be shame agbako

Money must be maid

@wisdomyy 😂😂

😂😂

The guy sef na werey why e go dey throw stunt inside rain 😂😂

On behalf of Tinubu. YES HE IS HAPPY NOW
