Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Tiwa savage: How it started vs How it ended.
59 Kommentare

@DigitalworldB The video no bad ooo They can’t arrest you

@DigitalworldB Na movie na, so how dem wan take arrest me, no be she act am?

@DigitalworldB That’s why I said nobody can arrest him Check the comment section people are saying he might be arrested

shey jail terms don dey hungry you abi

This has been online nah, I'm not the one who uploaded it

and you go pull am out to drag her again

Saw it all here on X, so how did I pull it up

anyways, dig ur impression dey go jare!

Queen and more.

i taught she said this video can never be found on the internet again

The second frame is just a picture, the first frame is a movie she acted garri and water.

I no fit shout justice for someone oo

Justice for what? Na me put am for internet ?

Okay nah

Una never tire to dey post am

People ain't tired of seeing it. This is a movie she acted in.

una no dey forget for this App

Internet never forgets.

Who still have the link

Send money first.

Hope say your lawyer sabi lawyer wey no another lawyer……

This video is in the cinema , so what is arrest there?

I no follow ooo. I go show them your house address oo

Man no suppose to dey fear nah

Titi baby

Yes oo

Hmmmmm.....

Yeahh

You don start 🤣

Starting machine

😂

My hand no dey oo

Them go pick you o

Picker ni oo, is it not a movie she acted, something on cinema?

What did she do to you to warrant this early morning ?

Is that not her movie? It's in the cinema, so what is wrong here?

😶🌫️😶🌫️

😂😂👙

Na real tiwa salvage

Naija female first musician

Hope you get lawyer

My attorney is good, everything here is already on X

Tiwa sabi arrest person ooo

She will arrest what is online

Guy I no dey do justice for anyone o

No wahala, no be me put am for online, she messed up, let her deal with it.

This lady don suffer for una hand for this app

Hope u have a good lawyer sir

What will be your gain Ilin this rubbish, are you so clean and Saint

Op u dey carry Ur people along,,no start wetin u no fit finish,, after now na till 2027

Na music video abi na movie?

the glow up is real but that first slide was giving "we need to talk" energy immediately

But what is special about this dude,no face card,no coordination, nothing nothing

And December don near your oblee fit b inside cell shey b you wan trend ni you will don’t worry you this fool anything for 1 dollar arindin omo

Nah why e no go ever better for you idiot… @TiwaSavage come carry this fool use am set example

You go soon know maybe e dy cinema, be like you no like as you dy drink ur garri in peace

Whats the name of the movie please?

Hey @grok what's the name of the movie Tiwa savage acted in?

@Loluwa1n Water & Garri (also called Water and Garri). That's the 2024 film where Tiwa Savage made her lead acting debut as Aisha.
