正在加载视频...
视频加载失败
TML Vibez x Bella Shmurda 🔥
10 条评论

BE A GOOD VIBE ⬆️2 年前
That Bella voice before he start his verse 🔥

𝗗𝗿𝗶𝘇𝘇𝘆 :)🦅🏝️2 年前
Sabi boy. Them legit compare ayomaf to this guy.

SEGUN ADE2 年前
Tml get talent make him just chill no dey over drop this songs now, we still dey eat the ones you drop haa.

!!RISKY2 年前
Omo that Bella verse and hook madt the hook suppose dey the end on the song, my opinion

جاهد ☆2 年前
Bella's spirit is beautiful 😍

segun2 年前
Go listen to hallelujah wey Bella sing una go don no say bella don rich e no too de put power for collabs anymore

Manuel🥷2 年前
OGO FOREVER 🦅

Ayodeji2 年前
Be waiting for this... TML man of the year. Next Rated

Special2 年前
Belle voice meh 🤩🥰

OLA!2 年前
My own rookie🫶🏽
