ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

To become footballer no easy o, see crowd for scouting program ๐Ÿ˜ณ๐Ÿ™†๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ

396,312 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 11 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

35 ๆก่ฏ„่ฎบ

Ridwanโ˜† ๐ŸŽ’ ็š„ๅคดๅƒ
Ridwanโ˜† ๐ŸŽ’11 ไธชๆœˆๅ‰

New age football scout ๐Ÿ˜‚

Themane ็š„ๅคดๅƒ
Themane11 ไธชๆœˆๅ‰

For Nigeria here e go hard

Cleverly ๐Ÿ’ ็š„ๅคดๅƒ
Cleverly ๐Ÿ’11 ไธชๆœˆๅ‰

Omo e hard gan

Themane ็š„ๅคดๅƒ
Themane11 ไธชๆœˆๅ‰

I swear

Wale ็š„ๅคดๅƒ
Wale11 ไธชๆœˆๅ‰

So that Gilmore skit no be lie sha๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚na there registration fee dem go use flex

bk_von_sindimba ็š„ๅคดๅƒ
bk_von_sindimba11 ไธชๆœˆๅ‰

You fit be the best player for here and dem no go still call your name, football get yeye politics.

Dotun the Nigerian๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
Dotun the Nigerian๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ11 ไธชๆœˆๅ‰

Most of such programs, no be who sabi ball pass dem dey pick, na who drop money pass dem dey pick

HenryGabriel ็š„ๅคดๅƒ
HenryGabriel11 ไธชๆœˆๅ‰

Be like nah only Hausa boys sabi play ball for this scouting program ๐Ÿค”

๐Ÿ‘‘ THE NEXT OBA OF LAGOS ๐Ÿ‘‘ ็š„ๅคดๅƒ
๐Ÿ‘‘ THE NEXT OBA OF LAGOS ๐Ÿ‘‘11 ไธชๆœˆๅ‰

Players wey sabi , them no go call them Na otu wey no sabi play ball wey settle na hin them go call ๐Ÿคฃ

๐“ƒต ็š„ๅคดๅƒ
๐“ƒต11 ไธชๆœˆๅ‰

E no pass 10 wey dem go later pick

MAX ONBOARDER โญ• ็š„ๅคดๅƒ
MAX ONBOARDER โญ•11 ไธชๆœˆๅ‰

Omo this is the kind of connection you need to make it in Nigeria

Adรฉbรณyรฉ UTD โ™ฆ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
Adรฉbรณyรฉ UTD โ™ฆ๏ธ11 ไธชๆœˆๅ‰

Football and music are two dangerous career pathsโ€ฆ if you no go blow lasan

SCOREpion ๐Ÿฆ‚โšฝ๐Ÿ”ฅ ็š„ๅคดๅƒ
SCOREpion ๐Ÿฆ‚โšฝ๐Ÿ”ฅ11 ไธชๆœˆๅ‰

This is the effect of the lack of a proper football structure. I sincerely do not understand why we cannot have football tiers down to division 5 with the number of talents and teams we have in this country. But what do I know? ๐Ÿคท๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ

TopGuy ็š„ๅคดๅƒ
TopGuy11 ไธชๆœˆๅ‰

Scamming Nigerians is sadly becoming easy because everyone is just trying to survive and that makes them jump on every opportunity. Many of these so-called football agents will even bring along a random white guy, hand him a jersey, and make struggling young footballers believe theyโ€™re meeting a real scout from Man City or Barcelona.

Giwa๐Ÿช– ็š„ๅคดๅƒ
Giwa๐Ÿช–11 ไธชๆœˆๅ‰

This bro already know those that will qualify ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

CAPITAL TEGA ็š„ๅคดๅƒ
CAPITAL TEGA11 ไธชๆœˆๅ‰

Guy fr, Iโ€™ve been sponsoring a lil bro for some years . Going to Abuja for games and surulere up and down. Scouting from one place to another . Omo I pray he makes it . Cos he likes ball like mad . I see the struggles now

Free Guy ็š„ๅคดๅƒ
Free Guy11 ไธชๆœˆๅ‰

The man the call names from phone come the also call from book ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ if you don't get it forget about it

Kelechi Ikpa ็š„ๅคดๅƒ
Kelechi Ikpa11 ไธชๆœˆๅ‰

All I hear is Hausa and Yoruba names, no be small tribalism

Alexandro ็š„ๅคดๅƒ
Alexandro11 ไธชๆœˆๅ‰

If you neva go one of these tr!als, you no go really understand ๐Ÿฅน

IRUNNIA ็š„ๅคดๅƒ
IRUNNIA11 ไธชๆœˆๅ‰

People wey dem go pick last last no dey here. Them dey relax for office.

๐–†๐–‘๐–Š๐–ƒ๐–•๐–‘๐–”๐–˜๐–Ž๐–”๐–“โ€  ๐ŸŽฎ ็š„ๅคดๅƒ
๐–†๐–‘๐–Š๐–ƒ๐–•๐–‘๐–”๐–˜๐–Ž๐–”๐–“โ€  ๐ŸŽฎ11 ไธชๆœˆๅ‰

Gilmore Don teach us this pattern ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

AdรฉWizโ„ข๏ฃฟ ็š„ๅคดๅƒ
AdรฉWizโ„ข๏ฃฟ11 ไธชๆœˆๅ‰

@Gilmoorre All these ones no concern connections sha.

Dearmama ็š„ๅคดๅƒ
Dearmama11 ไธชๆœˆๅ‰

Alhamdulillah I remember those time from Lagos to nassarawa to Abuja all in the name of scouting program at the end not being picked. Football is not for the weak in this part of the world oo. Alhamdulillah for where we are today it wasnโ€™t an easy one for real

ABOLAJI10 ็š„ๅคดๅƒ
ABOLAJI1011 ไธชๆœˆๅ‰

To summarize all, itโ€™s not even by how well you play or how good you are, once itโ€™s your time then it is. Itโ€™s all by Godโ€™s grace. NO BE BY WHO SABI PASS!!!!!

๐“๐Ž๐๐ˆ ็š„ๅคดๅƒ
๐“๐Ž๐๐ˆ11 ไธชๆœˆๅ‰

Yoruba no be ur mate ooh ๐Ÿคค But the ending of this video was worth smiling ๐Ÿ˜Š๐Ÿ˜

football truthest ็š„ๅคดๅƒ
football truthest11 ไธชๆœˆๅ‰

One thing I love about this sport be sey your money fit carry you pass this grassroot stage even if you no get talent , but na your talent and God's grace you go take impress the white men and agents wey go later give you contract and club and na there God dey help lapo pikin

Rico De stallion ็š„ๅคดๅƒ
Rico De stallion11 ไธชๆœˆๅ‰

As I hear Muhammad straight 5 times I just give up ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Nwa Zion aburo anu oriri ็š„ๅคดๅƒ
Nwa Zion aburo anu oriri11 ไธชๆœˆๅ‰

These guys should be careful of this scouting of a thing, there are most them stucked in Serbia, Slovenia etc begging their families to send them money for upkeep, look before you leap, all that glitters are not gold!

๐“’๐“ฑ๐“พ๐“ป๐“ฌ๐“ฑ๐“ฒ๐“ต๐“ต ็š„ๅคดๅƒ
๐“’๐“ฑ๐“พ๐“ป๐“ฌ๐“ฑ๐“ฒ๐“ต๐“ต11 ไธชๆœˆๅ‰

Na so dem go write ur name finish you nor go see them again chai thank God for life ๐Ÿ™

BIG_WAHAB ็š„ๅคดๅƒ
BIG_WAHAB11 ไธชๆœˆๅ‰

Gilmore don make me Dey think otherwise ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

DrenzY ็š„ๅคดๅƒ
DrenzY11 ไธชๆœˆๅ‰

Na for here u go see very skillful players but dem no fit dy d list lol ๐Ÿ˜ค

D'Grammy Boi ็š„ๅคดๅƒ
D'Grammy Boi11 ไธชๆœˆๅ‰

That one way wear eyeglass with face cap na e da chop the money ghagha

Smith Ayodeji ็š„ๅคดๅƒ
Smith Ayodeji11 ไธชๆœˆๅ‰

Bros I take God beg you you fit give me the location of this camp???? My brother needs just a trial I believe he fail by God's grace. That guy is too good. ๐Ÿ™๐Ÿผ๐Ÿ™๐Ÿผ

OYEMEKUN๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿคž ็š„ๅคดๅƒ
OYEMEKUN๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿคž11 ไธชๆœˆๅ‰

Na crowd be dis โ“๐Ÿ˜ซ. I do aspire screening for complete 8 years for my state Ondo precisely, non of us participated in that screening was picked ๐Ÿคž๐Ÿคž all those people wey Dem dey call make Dem dey play Sha , people wey dey go dey that coach phone Dem no even do screening lol

Larrylee ็š„ๅคดๅƒ
Larrylee11 ไธชๆœˆๅ‰

But it worth it sha

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘