Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

To whom it may concern.

88,156 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля LucindaWendy
LucindaWendy3 месяцев назад

@PauloCajah This kind advice fit make adult fall yakata like this 😂😂😂

Фото профиля D_BEST💎
D_BEST💎3 месяцев назад

I con dey put hand for the food, but my hand no reach chai🤣🤣🤣🤣

Фото профиля G. DADDY⭐⭐
G. DADDY⭐⭐3 месяцев назад

Na this kind advice i got oneday, i go chop Half of the money wey i have Been saving since to sort some stuff. 😭😭😭😭 I will never be tempeted again, i run away

Фото профиля Jerry Floki
Jerry Floki3 месяцев назад

What if you chop finish you no die

Фото профиля Think Life
Think Life3 месяцев назад

@1King_Fisherman Omo na who come this one again with the proteins

Фото профиля Esu
Esu3 месяцев назад

Them go soon tell you say AJO na ibo word just like they tried to steal OYA 😂

Фото профиля NUEL 👑
NUEL 👑3 месяцев назад

Omo my dear chop belleful

Фото профиля Timi
Timi3 месяцев назад

Enjoy yourself now!!

Фото профиля D rivals
D rivals3 месяцев назад

This one don go use all her money do content, she go dey cry behind camera now 😂😂😂

Фото профиля TIAMIYU IBRAHEEM
TIAMIYU IBRAHEEM3 месяцев назад

Sha no finish m at once keep small to warm later oooo✊🏿

Фото профиля Xclusive.Sunzy
Xclusive.Sunzy3 месяцев назад

This one wey no fit buy herself food Na she talk say that IJGB guy wey meet her for restaurant suppose pay for her food E sure me say na one naive boy buy this food so

Фото профиля HosTT
HosTT3 месяцев назад

They go use the money do burial

Фото профиля oluwa pelumi💲🪖
oluwa pelumi💲🪖3 месяцев назад

Sha no chop am finish cos when reality touch u camera go don off🙂‍↔️

Фото профиля Kúnlé Stephen
Kúnlé Stephen3 месяцев назад

Ẹ no concern me

Фото профиля Xola
Xola3 месяцев назад

Foodie 😂

Фото профиля Blaze ⭐️
Blaze ⭐️3 месяцев назад

Na that same Ajo go make me chop this kin food later Patient dog eats the fattest bone Leave me and my Ajo

Фото профиля BazeKG
BazeKG3 месяцев назад

Gluten

Фото профиля Ogbeni Adekunle
Ogbeni Adekunle3 месяцев назад

In this economy?

Фото профиля Thera_Drop
Thera_Drop3 месяцев назад

Is this not too much?

Фото профиля officialbueze_
officialbueze_3 месяцев назад

Rigodi nri ist before anything else! Some go soon get ulcer shaa🤦‍♂️🙊

Фото профиля Archie
Archie3 месяцев назад

Today today, beg tomorrow

Фото профиля D'bella
D'bella3 месяцев назад

This is too much for you

Фото профиля ꧁ Òrítókè ꧂ 🫣 ( 𝑳ẹ́𝒘à Ay𝖆ʙ𝖆 )
꧁ Òrítókè ꧂ 🫣 ( 𝑳ẹ́𝒘à Ay𝖆ʙ𝖆 )3 месяцев назад

Ajo wan ki me 😂

Фото профиля Ojimmadu Michael Uchenna
Ojimmadu Michael Uchenna3 месяцев назад

Wow 😲😲

Фото профиля BERNARD👑🤴🇳🇬
BERNARD👑🤴🇳🇬3 месяцев назад

It has helped some people life

Фото профиля Fisherman🎣🎣
Fisherman🎣🎣3 месяцев назад

This one too na Ajor, it's call major for my belle

Фото профиля Paul Ifeanyichukwu Gabriel
Paul Ifeanyichukwu Gabriel3 месяцев назад

Eat ooo

Фото профиля Kenny J.The Dreamer
Kenny J.The Dreamer3 месяцев назад

See her mouth, this one will finish my salary in a week oo 😀

Фото профиля Kelly Boyiode
Kelly Boyiode3 месяцев назад

See the way she make me Dey swallow spit here 😭

Фото профиля Sir’Kazy 024
Sir’Kazy 0243 месяцев назад

No be ajo money wey you pack you take buy this food so 🤲🏽😹

Фото профиля SoftLyfe
SoftLyfe3 месяцев назад

I refused to be intimidated

Фото профиля See With Your Mind
See With Your Mind3 месяцев назад

Sha no need urgent 2k from any of your friends after u post this kain nonsense.

Фото профиля Eemanuel
Eemanuel3 месяцев назад

Na this type of people dem no deyleave generational wealth for