Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Today is holy day

45,673 views • 1 year ago •via X (Twitter)

35 Comments

Classic Tee💚's profile picture
Classic Tee💚1 year ago

Coming to worship with who… Una dey ment 😂😂

Japrinz verbal🧑🏽‍🌾's profile picture
Japrinz verbal🧑🏽‍🌾1 year ago

Make devil Dey thank God on Sunday morning 😂

Wiz Tytler⚡️🇳🇬's profile picture
Wiz Tytler⚡️🇳🇬1 year ago

Him hand no go touch cigarette ever for him life 😂😂

Caleb Kwadwo Addae's profile picture
Caleb Kwadwo Addae1 year ago

You wan go hell fire? Meanwhile😹💔

OzkeD2nd🇬🇧's profile picture
OzkeD2nd🇬🇧1 year ago

Coming to worship with who, make una dey expect next 😂😂😂

Bianconelli✌🏻🇮🇹's profile picture
Bianconelli✌🏻🇮🇹1 year ago

This devil na werey devil 🤣… Devil wey dey go church na red flag 🚩🚩🚩😂😂

O B O🇳🇬's profile picture
O B O🇳🇬1 year ago

Holy Ghost Fire Church of Nigeria, we will be expecting you. Our services starts by 3pm so you can actually visit a few first and then come around later. I strongly advice you visit Mountain Of Fire Miracles Ministries, at least you both have something in common

IGBOCNN's profile picture
IGBOCNN1 year ago

Una church no get AC

O B O🇳🇬's profile picture
O B O🇳🇬1 year ago

Devil dey find AC kee

Samuel Narh's profile picture
Samuel Narh1 year ago

Devil wey dey go church on Sunday Omo 💔😂😂😂😂😂😂😂

BïG K 🗿's profile picture
BïG K 🗿1 year ago

Living hell minister (LHM)

IFE MIDE🧡's profile picture
IFE MIDE🧡1 year ago

Shit😂😂

𝕷𝖔𝖗𝖉 𝑩𝒆𝒏𝒆𝒅𝒊𝒄𝒕𝒖𝒔 𝑴𝒂𝒙𝒊𝒎𝒖𝒔's profile picture
𝕷𝖔𝖗𝖉 𝑩𝒆𝒏𝒆𝒅𝒊𝒄𝒕𝒖𝒔 𝑴𝒂𝒙𝒊𝒎𝒖𝒔1 year ago

Devil d shout "Oh God!

Bolu Jude's profile picture
Bolu Jude1 year ago

Caleb Dada Ministry

Elcarim Be Dis's profile picture
Elcarim Be Dis1 year ago

Come check me for Redeemed. Headquarters o.

@_ ALONSO ERA 💙's profile picture
@_ ALONSO ERA 💙1 year ago

You Dey go church as how naw??? 😭😭

Dimeji's profile picture
Dimeji1 year ago

Where is your offering?

The Hard Truth's profile picture
The Hard Truth1 year ago

Demonic Power Assembly. That's my church

IGBOCNN's profile picture
IGBOCNN1 year ago

😂😂😂😂😂

ConcernedCitizenNg's profile picture
ConcernedCitizenNg1 year ago

Imagine wearing this costume to a church 🤔

VEC• |WOOBACK| 🚹's profile picture
VEC• |WOOBACK| 🚹1 year ago

Senior man you no get doing again o. 😂😂😂😂😂

34👨‍💻's profile picture
34👨‍💻1 year ago

Abeg o I no need you o Stay where you dey o

one man battalion's profile picture
one man battalion1 year ago

Cele 7 celestial church of Christ

Mkki 🇳🇬🇬🇭🇹🇷's profile picture
Mkki 🇳🇬🇬🇭🇹🇷1 year ago

lol

òdógwú Lannister †'s profile picture
òdógwú Lannister †1 year ago

😂😂😂😂😂😂😂 You wan go Hell fire???

Kehinde Agba's profile picture
Kehinde Agba1 year ago

U wicked i swear

ISM FASHION's profile picture
ISM FASHION1 year ago

Ok😂 I'm a Redeemer

Kweku Dangote's profile picture
Kweku Dangote1 year ago

🤣🤣🤣

lifum's profile picture
lifum1 year ago

🤣

WearKhings's profile picture
WearKhings1 year ago

Today na Sunday true true o

Radio_Myke's profile picture
Radio_Myke1 year ago

😂

El Jeefe's profile picture
El Jeefe1 year ago

You dey Mad 🤣🤣🤣🤣🤣 Worship with who

Sir George ☀️'s profile picture
Sir George ☀️1 year ago

😂😂

Jude's profile picture
Jude1 year ago

Wtf brrr😅

EMMANUEL's profile picture
EMMANUEL1 year ago

Go make them convert you 😂

Related Videos