Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Today na today o….. VeryDarkMan cooking something up 😂👨🍳
29 Kommentare

The guy strong oo, e happy pass people wey hate am😂

This guy haters go too cry 😭 oo 💔😄 But as a normal human being why u no like vdm ? Watin him do bad ??

He dance step lasan 😂

Chef wey no dey use fire yet they always hot. ♥️

What is he cooking up this time 😂

😂 Omo, once VDM says today na today, just know say something loud dey load. Man don enter chef mode, make we see wetin he’s cooking this time.

Wetin baba they cook again

What is he cooking

Vdm matter ehh

Who be the devil? 😀

Lol.. Why people dey always believe anytime vdm dance, he get one thing coming 😅

My pressy dance step don improve lol

Oya now we active 🤣

What is the devil mam cooking for the devil peoples

65,000

I’m active todayyyyy make I go find money sub first

Mafaa

This one don dey ok

I can't love you less

With the way he's dancing like Carter Efe, I just hope he hasn't gone looking for trouble. 😄

Fighting his demons

This one na new GIF o 😂

😂😂

Happy Sunday 😆

Another vawulence Sunday loading 😂😂

Happy vawulence Sunday guys

Hhappy Sunday

Something wonderful just interrupted my ordinary week. I feel lighter just thinking about it.

This guy no normal lol
Ähnliche Videos
. Liquid nAts is cooking something different today
Team Liquid VALORANT
30,127 Aufrufe • vor 7 Monaten
