正在加载视频...
视频加载失败
Today na today 😭😭
9 条评论

Kriika2.02 年前
Let the vawulence begin

Marty2 年前
Even overseas 😭

Olamide2 年前
M shot of words 😂

Nisola🍭2 年前
Today will be long😂😂

Kumuyi's hype woman 😌2 年前
I can never understand girls who fight their fellow girl becus of man 😫😭. Aren’t you loved at home? Don’t you have self pride? God forbid abeg

Petite Human2 年前
Happy Valentine’s Day lovers 😂

Marty2 年前
No be small thing oh😭

Sky @ricyofficial 🚀$AGO $RVV CLONE2 年前
Dah driver no try joor. Come down, commot belt flog the two goats like thieves. Una dey mad, na me own hustle una wan spoil abi?

Omobola 🦋2 年前
@CAdeleke1 Wahala upon Wahala today 😂😂 We plasterrr for here, na this place e dey happen 😂😂
