Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
today over choke😍
57,894 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

You get mail oo incase you never see am😂

I dey sew orange jumpsuit just in case

Acting unbothered 🤣

You go later apologise, no be you again? 😂😂

@ib_Ailen How far do you see the lawsuit, madam? In case you haven’t seen it sha. Here it is. Nice outfit btw🥰🥰

them don serve you dinner like this

Wetin choke am? Sha go pay your 500m

You looking good Tee. ❤️❤️

We know say you try cover up... Like play like play u go do jail 🤣

Acting unbothered to your mail 📧

money wey you supppose dey add together pay your 500m lawsuit, you dey use ham for outfit 💔

Get the best lawyers Tacha. They have bullied you enough on this app. I hope you sue too.

If unbothered was a person

Go pay your 500m

The owner of twitter 🔥🔥🔥

When you go pay your 500m gbese?

Aunty don get apollo (conjunctivitis) awwwww ok I understand. 👍

You don check your mail? 🤡

I hear say you chop law suit

Pay your 500m

Is it a joint dress or a shirt and trouser?

I can’t wait to see you in jail 😂 😂

Go reply mail wey dem serve you ti Ori e o bafe buru😂

Your life don yamutu

You never check your mail today o

I heard you were server hot soup this morning...

If you wan Act unbothered very well show up for UK, FREE UBER DEY UNSTANDBY TO PICK U AT AIRPORT

You never respond?

Madam go and pay your 500million

Follow me and watch my Emotional videos

Their mother!

When you go travel go UK I won check something

This babe no dey fear law- suit ooo

Over choked with law suits 😂 get ready to pay through your nose senseless raccoon
