Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Too easy for Ronaldinho ❤️
24 Yorum

Person wey teach this man this skills , don dey dance for betking

GOAT 🐐

Messi can't try it

Why them no sign Okocha to play for team like this ??

See skills na water.

Legend of the game

He makes football looks easy

Raw 👑🐐

It looks so easy for him

With all this I’ve finally come to the conclusion that football is now a boring sport

Ball dey sweet this one like sugarcl..even if he's 90 he go still good

Once a legend, always a legend

MY GOAT

Football dey respect Ronaldinho

Ronaldinho is more of showboating than player... Yet he remain interesting to watch as a player.

Dem go lie for us say nah Okocha teach am skills.

Easy peasy.

Too sabi

Legend

What’s this ? Yall overhype every little thing

It has always been to easy for him

See touch’s everywhere burst

Too easy

E still dey body
