Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Too many things going on in this video.
170,629 Aufrufe • vor 7 Tagen •via X (Twitter)
29 Kommentare

Ai video wey dem teach you, you Dey use am theif.

Ai go Dey fear Nigerians bcz no be this thing them send am come do 😂💔

wahala. 😂 these people will not finish us with AY.

I just open mouth keep waaaahh dey watch ah swear Kai 🫣😂

Abuse of AI video 😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭

Nigerians no go fit ever serious when e reach to use AI, their own dey always dey different

All these for cooking?

You no even tag the creator at least

This what we called white wish 😂

Na hear Ai go end😭😂

She even kiss jesus

But quick question oh... Wetin concern angels with ewa way she dey cook

💯

Ai go cause trouble in this country 😂

Thank God say she no slaughter the man wey catvh am dey theif plantain

Wetin be this😂

U get mind dey kiss angel

Wetin that guy do her 😂😂

This one still Dey use Ai thief Omo he worry mind ooo

It's funny 😄

Iru AI wo leleyi nitori Olorun

Omo

The kiss sent me wtf😂😭

🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Everything wey this one use cook,nah so so thief she theif am.

A very chaotic cooking video 🤣🤣🤣

Na AI go cause World War III ☝️

Ai is another thing ooh
