Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Too many things going on in this video.

170,629 просмотров • 7 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 29

Фото профиля Dehkardo
Dehkardo7 дней назад

Ai video wey dem teach you, you Dey use am theif.

Фото профиля BLESSED SINNER ✝️
BLESSED SINNER ✝️7 дней назад

Ai go Dey fear Nigerians bcz no be this thing them send am come do 😂💔

Фото профиля swot¡
swot¡7 дней назад

wahala. 😂 these people will not finish us with AY.

Фото профиля NONESTOP ✌🏿
NONESTOP ✌🏿7 дней назад

I just open mouth keep waaaahh dey watch ah swear Kai 🫣😂

Фото профиля Poimēn kenny
Poimēn kenny7 дней назад

Abuse of AI video 😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭

Фото профиля Big_viktoh
Big_viktoh7 дней назад

Nigerians no go fit ever serious when e reach to use AI, their own dey always dey different

Фото профиля Fulfillment Peter
Fulfillment Peter7 дней назад

All these for cooking?

Фото профиля Achalugo✝️😇
Achalugo✝️😇7 дней назад

You no even tag the creator at least

Фото профиля NAPO-EKO
NAPO-EKO7 дней назад

This what we called white wish 😂

Фото профиля DiamondBobmac💎
DiamondBobmac💎7 дней назад

Na hear Ai go end😭😂

Фото профиля Okos
Okos7 дней назад

She even kiss jesus

Фото профиля DIVINE ✨
DIVINE ✨7 дней назад

But quick question oh... Wetin concern angels with ewa way she dey cook

Фото профиля RACKERS
RACKERS7 дней назад

💯

Фото профиля Linda🌼
Linda🌼7 дней назад

Ai go cause trouble in this country 😂

Фото профиля Iyanda Ridwanullahi
Iyanda Ridwanullahi7 дней назад

Thank God say she no slaughter the man wey catvh am dey theif plantain

Фото профиля Shola Mobile
Shola Mobile7 дней назад

Wetin be this😂

Фото профиля Duke Edeh
Duke Edeh7 дней назад

U get mind dey kiss angel

Фото профиля r’timi💎
r’timi💎7 дней назад

Wetin that guy do her 😂😂

Фото профиля AYOX LOG
AYOX LOG7 дней назад

This one still Dey use Ai thief Omo he worry mind ooo

Фото профиля Charles Wit
Charles Wit7 дней назад

It's funny 😄

Фото профиля OMO AJE ORUN
OMO AJE ORUN7 дней назад

Iru AI wo leleyi nitori Olorun

Фото профиля Chris
Chris7 дней назад

Omo

Фото профиля Pablo Punter🔝
Pablo Punter🔝7 дней назад

The kiss sent me wtf😂😭

Фото профиля You 🥺❤️
You 🥺❤️7 дней назад

🤣🤣🤣

Фото профиля Frank Isaac
Frank Isaac7 дней назад

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Benedicta
Benedicta7 дней назад

Everything wey this one use cook,nah so so thief she theif am.

Фото профиля Nuel
Nuel7 дней назад

A very chaotic cooking video 🤣🤣🤣

Фото профиля ²³⁄₂₄🐐
²³⁄₂₄🐐7 дней назад

Na AI go cause World War III ☝️

Фото профиля Don Steve
Don Steve7 дней назад

Ai is another thing ooh

Похожие видео