正在加载视频...

视频加载失败

Too many things going on in this video.

170,629 次观看 • 7 天前 •via X (Twitter)

29 条评论

Dehkardo 的头像
Dehkardo7 天前

Ai video wey dem teach you, you Dey use am theif.

BLESSED SINNER ✝️ 的头像
BLESSED SINNER ✝️7 天前

Ai go Dey fear Nigerians bcz no be this thing them send am come do 😂💔

swot¡ 的头像
swot¡7 天前

wahala. 😂 these people will not finish us with AY.

NONESTOP ✌🏿 的头像
NONESTOP ✌🏿7 天前

I just open mouth keep waaaahh dey watch ah swear Kai 🫣😂

Poimēn kenny 的头像
Poimēn kenny7 天前

Abuse of AI video 😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭

Big_viktoh 的头像
Big_viktoh7 天前

Nigerians no go fit ever serious when e reach to use AI, their own dey always dey different

Fulfillment Peter 的头像
Fulfillment Peter7 天前

All these for cooking?

Achalugo✝️😇 的头像
Achalugo✝️😇7 天前

You no even tag the creator at least

NAPO-EKO 的头像
NAPO-EKO7 天前

This what we called white wish 😂

DiamondBobmac💎 的头像
DiamondBobmac💎7 天前

Na hear Ai go end😭😂

Okos 的头像
Okos7 天前

She even kiss jesus

DIVINE ✨ 的头像
DIVINE ✨7 天前

But quick question oh... Wetin concern angels with ewa way she dey cook

RACKERS 的头像
RACKERS7 天前

💯

Linda🌼 的头像
Linda🌼7 天前

Ai go cause trouble in this country 😂

Iyanda Ridwanullahi 的头像
Iyanda Ridwanullahi7 天前

Thank God say she no slaughter the man wey catvh am dey theif plantain

Shola Mobile 的头像
Shola Mobile7 天前

Wetin be this😂

Duke Edeh 的头像
Duke Edeh7 天前

U get mind dey kiss angel

r’timi💎 的头像
r’timi💎7 天前

Wetin that guy do her 😂😂

AYOX LOG 的头像
AYOX LOG7 天前

This one still Dey use Ai thief Omo he worry mind ooo

Charles Wit 的头像
Charles Wit7 天前

It's funny 😄

OMO AJE ORUN 的头像
OMO AJE ORUN7 天前

Iru AI wo leleyi nitori Olorun

Chris 的头像
Chris7 天前

Omo

Pablo Punter🔝 的头像
Pablo Punter🔝7 天前

The kiss sent me wtf😂😭

You 🥺❤️ 的头像
You 🥺❤️7 天前

🤣🤣🤣

Frank Isaac 的头像
Frank Isaac7 天前

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Benedicta 的头像
Benedicta7 天前

Everything wey this one use cook,nah so so thief she theif am.

Nuel 的头像
Nuel7 天前

A very chaotic cooking video 🤣🤣🤣

²³⁄₂₄🐐 的头像
²³⁄₂₄🐐7 天前

Na AI go cause World War III ☝️

Don Steve 的头像
Don Steve7 天前

Ai is another thing ooh

相关视频